Reekado Banks - People Dey текст песни

Текст песни People Dey - Reekado Banks



Just give me drink and let me speak
Just let me be and let me live my life
Give give me drink and let me speak my mind
Just let me be and let me live my life
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey
Shebi I get mouth I go talk
Na God give me I go use am oh
Shebi you get yansh make you shake
Nkechi no send oya use am oh
Everybody wey dey talk
If you righteous oya stone am oh
I say everybody go dey judge
But if person no well dem go bone am oh
Lighters up in the air ye
No send dem no dey care
Live my life to the fullest
And I dey give jump in the air
And to thank God you no go gree
Badman say you no believe
Which person con be dis
Na den I know say
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey
I remember back in the day
Wizzy boy call me for stage oh
One man stand for the stage he say I no go climb for the stage
I remember back in the day
OAP say me I stubborn
He say he no go play my song
But papa God na him be the plug oh
People dey
Dem go show you love for front o, chook you knife for back oh
People dey
Dem go watch as you dey rise dey pray make you fall oh
People dey
Me I go live my life I go send a nobody
Whatever dem do nack to sender no worry
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey
I really wonder why dem wan break my back, break my back o
I really wonder why dem wan open my yansh oh eh
Dem forget say I still dey play my part oh
And when I lock my phone dem still wan read my chat oh
Awon aiye
Break off mi back, break off mi back
See when I see dem, dem wan read all the chat
Yo dem read all the chat
No no no dem go go cele oh
See dem go grow bia bia
One day dem go go cele
Grown bia bia
See me I dey here oh
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit
People dey
Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey



Авторы: Oluwatosin Ajibade, Hanniel Solomon Ayoleyi


Reekado Banks - Off The Record
Альбом Off The Record
дата релиза
27-11-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.