Текст песни Red Potion - Rema
(London)
Oh-yeah,
yeah-ah,
ah-ah
Ah-ah-ah,
ah-ah
Another
banger
Gunshot
from
bum
short,
yeah
(killy
me,
ahh)
Girl,
your
waist
put
me
for
headlock,
yeah
(killy
me,
ahn)
Me
sef
I
never
talk,
"What's
up?"
And
I
don
dey
see
what's
up
Gimme
yansh,
make
I
lie
down
on
top
E
be
like
say
you
no
know
me
sha
Baby,
I
need
your
love
(I
need
your
love,
I
need
your
love)
Kirikiti-uh
I
tell
her
make
she
bring
her
friends,
but
she
bring
five
minus
one
(She
wanna-)
she
wanna
be
the
main
attraction
She
wanna
be
the
only
one
(I
really
know
she
wanna)
She
no
wan
carry
create
situation
Wey
e
be
say
me
no
carry
am
(carry
her
own
wahala)
(Shh)
I
sabi
this
your
format
My
favorite
chocolate,
na
your
Kitty-Kat
Baby,
I
need
your
love
(I
need
your
love,
I
need
your
love)
Uh,
krikitiki
Yeah-uh,
yeah-uh,
yeah-uh,
yeah-uh
You
not
fit
talk,
abi?
You
no
fit
shout,
abi?
You
no
fit,
you
no
fit,
you-
(e
shock
you?)
(Na
she
carry
my
wahala
come
her
door)
Na
she
carry
my
wahala
(wahala)
She
want
my
D,
she
no
fit
take
am
Tony
Montana
She
go
swallow
all
the
bullet
for
my
kala
(kiriki)
Gunshot
from
bum
short,
yeah
(killy
me,
ahh,
ayy-le-le)
Girl,
your
waist
put
me
for
headlock,
yeah
(ayy-le-le,
le-le-le)
(Killy
me,
ahh)
Me
sef
I
never
talk,
"What's
up?"
And
I
don
dey
see
what's
up
Gimme
yansh,
make
I
lie
down
on
top
E
be
like
say
you
no
know
me
sha
(every-)
Gunshot
from
bum
short,
yeah
(killy
me,
ahh)
Girl,
your
waist
put
me
for
headlock,
yeah
(killy
me,
ahh)
Me
sef
I
never
talk,
"What's
up?"
And
I
don
dey
see
what's
up
Gimme
yansh,
make
I
lie
down
on
top
E
be
like
say
you
no
know
me
sha
Baby,
I
need
your
love
(I
need
your
love,
I
need
your
love)
Every-
![Rema - RAVAGE - EP](https://pic.Lyrhub.com/img/f/t/p/w/mpNomOwpTf.jpg)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.