Reminisce feat. Vector Sojay - Nothing текст песни

Текст песни Nothing - Reminisce feat. Vector Sojay



Style on the beat ×3
I dey get my hustle everyday non-stop o,
All I would do is a lowkey,
Baba no go ever let us fall o,
Wetin remain na to jeun dey soke.
Now we dey hustle everyday non-stop o,
All I would do is a low key,
Baba no go ever let us fall o,
Wetin remain na to dey jeun soke,
Like it's nothing, omo it's nothing, its nothing, omo it's nothing, its nothing, omo it's nothing, its nothing, omo it's nothing aahh.
Reminisce(1)
Mo n mule duro bi pe mo n gba four,
Ni anambra won n pe mi ni mazi Okafor,
E si ma resign bi Vincent Ogbulafor,
Very versatile, cos my oil na castor,
Awon Shinana ma n kuro ni ile ni past four,
Bi eni pe won se se night vigil pelu pastor,
(Ibile) Prey on dis nigga like I'm a raptor,
Season film ni ise yi, my Nigga o shi de part four
O ti pe gan maami say no be today,
Ti mo ti ko koboko bo awon rapper yi sose,
Titi de kebbi, de bauchi, de Gombe,
Omo onile ni ibile file Danjuma Goje,
Ko korin mo warn nigga I'm not by,
Mo se ko wo New castle mi no Mc pie,
Ko se base definately no we trap right.
Vector(verse 2)
Look, nobody be your bestfriend, you should trust nobody, believe nobody, in d hustle you should fear nobody, cos nobody is d head, dont become a nobody, that could mean that you're deeeaaad...
Uhn, girl, I be heavy in d hustle my padi,
See my hustle my padi,
Bench rest, push up, building my muscle my padi,
So ti gbo pe elemi lo le roku my padi,
Because this sussy nigga no go mind fuck you my padi,
And d group is tool dem go like take in your box,
So many yellow shorty in d street, na million rush,
You attract a lot of attention when you show your wealth,
Dont let d enemy see, pray to God for stuff
Make money keep it real, you know Man falls,
Aye o feni foro for example,
When you swing on d high o le jabo,
So swing on d low like rambo.
Bridge: No be say funny boy rude, owo iru owo iyo, iyo no get rozay, salt no get rozay, e get salad on thing, d thing turn big pay, you feel me.
Till fade.



Авторы: Ronald Michael Pope


Reminisce feat. Vector Sojay - Babahafusa
Альбом Babahafusa
дата релиза
30-04-2015



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.