Reniss - Night Life текст песни

Текст песни Night Life - Reniss



How you dey ur own so
Why you like for show show
Presidential convoy, when I land for malabo
Man na head honcho
I make am make dem panjo
Elle way weh I high so
No be lie boh, I just want for lay low
When I wake up sharp sharp for morning
Na your picture weh I di guech every morning
Di make me feel oweh oweh eh
Di make me feel oweh oweh eh eh eh eh
Ma neighbour and ma friends sep sep for dem know me
I get the juice, you want the thing you cam see me ee
I make you feel oweh oweh eh
I make you feel oweh oweh eh eh eh
Bebe je t'aime a mourir ah
Eh eh eh
Ce toi et moi aujourd'hui
Est-ce que ma ndolo complique
Quand toi et moi ont dort, j'adore ça
Ah ah ah
Quand tu me fait bisou, j'adore ça
Eh eh eh eh eh eh eh
How you dey your own so
Why you like for show show
Presidential convoy
Wen I land for malabo
Man na head honcho
I make am make dem panjo
Elle way weh I high so
No be lie boh, I just want for lay low
Abeg no di talk tin weh u no fit do
Abeg no di talk tin weh u no fit do
Abeg no di talk tin weh u no fit do
Abeg no di talk tin weh u no fit do
Looking for a man for your whole life time
All di one is a one night stand
Any man dey for here na for find ei chance
All di game, me I no di understand
One man's peace and another man's trouble
One take four and the other take double
Na condition di make am njanga ei back ei bend
All di over sabi make am you no fit learn
Abeg wuna free me, ah wuna free me
Abeg wuna free me, ah wuna free me
But jealousy people dem go always di hate
Nyang nyang shoe, wear na size 38
Enter club people dem just di crase
Bebe je t'aime a mourir ah
Eh eh eh
Je toi et moi aujourd'hui
Est-ce que ma ndolo complique
Quand toi et moi ont dort, j'adore ca
Quand tu me fait bisou, j'adore ca
Eh eh eh eh eh
Bebe je t'aime a mourir ah
Eh eh eh
Ce toi et moi aujourd'hui
Est-ce que ma ndolo complique
Quand toi et moi ont dort, j'adore ca
Ah ah ah
Quand tu me fait bisou, j'adore ca
Eh eh eh eh eh
How you dey ur own so
Why you like for show show
Presidential convoy
Wen I land for malabo
Man na head honcho
I make am make dem panjo
Elle way weh I high so
No be lie boh, I just want for lay low.




Reniss - Express, Vol. 1
Альбом Express, Vol. 1
дата релиза
19-01-2018


Еще альбомы
Исполнитель Reniss, альбом Nzo
2020
Исполнитель Reniss, альбом Doudou
2018
Исполнитель Reniss, альбом Eya Eya
2017
Исполнитель Reniss, альбом Tendon
2016
Исполнитель Reniss, альбом Tendon
2016
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.