Текст песни




Ohhhh ohhhhh ohhhhhh ohhhh
Regardless the things you know
LIFE e don too big pass the way you dey see
Dem say dat talk is cheap,
But no go dey talk to me
Regardless the thing you know
So many things my eyes don see
Shebi table don dey turn biti football
Awilo don dey count him groundnut
Power pass e power
Ogbeni act your movie jeje
Every malam with kettle
I dey my dey, make you dey your dey
See dem say talk is cheap
Ogbeni my eyes don see
Regardless the thing u know
Na ghetto i for dey, see my eyes don see things
See dem say talk is cheap
And if you don see wetin my eyes don see
Maybe dat time you go know
Say life e don too big pass the way you dey think
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
Kokodikoko
Matter don involve popo
With all due respect
Where you been dey wen i dey solve case
Oya begin ask one another
Ask one another say where time e dey race dey go
We for begin put head together
If i put drum, you fit put base...
And time e nor b our guy again at all
My padi self e don dey run em own relay
You see we gather dey together for the center,
But every body don dey for em lane
I see tables don dey turn
Awilo don dey count em groundnut
Power pass e power
And if u too talk dem go put you for one side
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
Ooooo
Ahhhh
Eehhh
See Life e don too big pass the way you dey see
See dem say talk is cheap
Ogbeni my eyes don see
Regardless the thing you know
Na ghetto i for dey, see my eyes don see things
See dem say talk is cheap
And if you don see wetin my eyes don see
Maybe dat time u go know
Say life e don too big pass d way you dey think



Авторы: Ridwan Okunola Copyright: Self Published Through Distrokid


Rilo - LIFE
Альбом LIFE
дата релиза
01-07-2025

1   LIFE
2   MY LIFE
3   JAYE (ENJOY)
4   SABI DANCE
5   JAYE



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка