Текст песни




All My life
Nobody need to tell me shit about my life
Nobody holy pass, say I don tire
And if I leave skele wen I get money
Say make you ask skele wat she do for me
Cause even the bad man fall in love o
Even the bad man fall in love
See when we fall dem ah people quick to judge o
We fall dem ah people quick to judge
And that's why I keep doing on a low
That's why I keep doing I keep doing on a low
And dats why I keep doing on a low
But for my life
I don find you and I no need another
For my life
Baby you girl e be the only you on my mind
And All my life line eh o eh o
And even if I live twice you know say I still find you ah
Oh baby come closer make we randevour ahn
Make we randevour ahn
Make we randevour ahn
Oh baby come closer make we randevour ahn
So my baby wait
Me I want relate with you
E get the thing wey Dey my mind wey me I wan talk
Before we live the party make I clear you
Dem don Dey talku talku things
Say I wan leave
Oh my baby wait
You know say me I no leave
And you know everything I do na for a reason gan
But you know say I miss you. ah
For my life girl
I don find you
You know I need you so I bomb time you
A day without you na long time thing o
But because you dey far away me nor fit randevous
And that's why I keep doing on a low
That's why I keep doing I keep doing on a low
And that's why I keep doing on a low
But for my life I don find you and I no need another
For my life
Baby you girl e be only you on my mind
And All my life line eh o eh o
And even if I live twice you know say I still find you ah
Oh baby come closer make we randevour ahn
But for my life I don find you and I no need another
For my life baby you girl too be the only one I want
And All my life line
And even if I live twice you know say I still find you ah
Oh baby come closer make we randevour ahn



Авторы: Ridwan Okunola Copyright: Self Published Through Distrokid


Rilo - LIFE
Альбом LIFE
дата релиза
01-07-2025

1   LIFE
2   MY LIFE
3   JAYE (ENJOY)
4   SABI DANCE
5   JAYE



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка