Текст песни Hey Mama - rudeboy
Ka'ije
benu
Ngwa
ka'ije
benu
Na
me
be
the
jango
Girl,
I
wanna
take
you
away
(Take
you
away)
My
girl
e
don
dey
hard
oh
Me
wan
smash
it
again
(Again,
again)
I
don't
know
if
you
ever
know
Na
the
body
wey
dey
do
me
dum-dam
And
incase
you
wanna
collabo
I
go
show
you
wetin
'do
me'
done
cause
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Hey
mama,
hey
mama
Girl,
I
dey
psyche
oh
Hey
mama,
hey
mama
Hey
mama,
hey
mama
Mama,
mama
Hey
Mama,
hey
mama
Gimme
that,
gimme
that
thing
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
(Gimme
that
thing,
that
thing)
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
How
can
I
be
your
only
Rambo?
Na
only
me
go
be
commando
The
money
brekete
for
bank
oh
Your
body
mede-mede,
bad
oh
Girl,
me
I
go
shoot
any
man
when
come
around
And
when
he
turn
around,
I
go
loader,
loader
am
Me
I
go
physically
tell
me
why
agwan
I
be
rude
baga
man
wey
go
chase
them
outta
town
Girl,
you
too
fine,
no
be
joke
And
I
fit
kpai
if
you
go
You
no
go
kiss
man
make
you
go
You
no
go
leave
man,
no
be
so
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Hey
mama,
hey
mama
Girl,
I
dey
psyche
oh
Hey
mama,
hey
mama
Hey
mama,
hey
mama
Mama,
mama
Hey
Mama,
hey
mama
Gimme
that,
gimme
that
thing
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
(Gimme
that
thing,
that
thing)
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
I
been
dey
psyche
oh
Now
I
don
dey
mad
oh
(Girl,
I
dey
mad
oh
Na
me
I
dey
pity
pass
oh
Na
me
them
dey
cheat
pass
oh
I
been
dey
psyche
oh
Now
I
don
dey
mad
oh
See
you
no
go
kiss
man
make
you
go
You
no
go
leave
man,
no
be
so
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Give
me
something
girl,
I
want
to
kpokpo
I
go
knack
you
kpako
Give
me
dance
'cause
I
go
like
to
conto
So
na
who
be
that
kom-kom?
Hey
mama,
hey
mama
Girl,
I
dey
psyche
oh
Hey
mama,
hey
mama
Give
it
to
me
right
there
Hey
mama,
hey
mama
Mama,
mama
Hey
Mama,
hey
mama
Gimme
that,
gimme
that
thing
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
(Gimme
that
thing,
that
thing)
(Ka'ije
benu,
let's
go
ngwa
ka'ije
benu)
1 Nowhere to Go
2 Ayoyo
3 Focus
4 Ego Nekwu
5 Fall in Love
6 Broke Land
7 Something Must Kill a Man
8 Ihe Neme
9 Catch Your Fever
10 4 Days
11 Hey Mama
12 No Gimme Space
13 Woman (Bonus)
14 Audio Money
15 Reason With Me
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.