Текст песни




Yes oh
Cool your mind
No matter the matter
It will get better
Just celebrate
With my eyeball open wide
I look up to the sky
I breathe in, breathe out
I cross my mind I no go die
And when the stress dey press me
And my mind dey press me
Body dey pain me and I dey wail
God, I remember you no dey fail
So see my sunshine smile, I celebrate
No butter for the bread but man go chopulate
Because my life e never terminate
Baba make way, make we elevate
This chain dey rather hot like make we evacuate
Baba God, you see the naira rate
Na your face I dey look for, I get faith
This recession na my progression, I celebrate
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
Me I go dey celebrate
Oya make we jubilate
Me I go dey celebrate oh
Oya make we jubilate
Life, sometimes no dey look face
It will tie you up like shoe lace
Even the righteous falls like 7 times
But we dey stand up tall for ground e no dey lie
Them dey fire bazooka to spoil our swagger
That devil is a liar, okay
To you my brothers and sisters going through the fire
Take my words like water okay
Things may not be good as in at all at all
But no being bad pass at all at all
Wipe your face, stand up tall
Life na J, smoke we smoke
Oya your hands up raised
Rest your case
Life's in phases so celebrate
I mean bend your waist
No time to waste
Rejoice in praises and celebrate
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
Me I go dey celebrate
Oya make we jubilate
Me I go dey celebrate oh
Oya make we jubilate
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
No matter wetin be whatsup
Oya dey run, rain dey fall
No matter wetin dem dey talk
Omode no fit kill my vibe oh
Me I go dey celebrate
Oya make we jubilate
Me I go dey celebrate oh
Oya make we jubilate



Авторы: Oghosa Joan Ediagbonya



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка