Samklef feat. Victor AD - Give Thanks текст песни

Текст песни Give Thanks - Samklef , Victor AD



Is Victor AD nah nah nah, yeah
Pray for grace my Gee
Give thanks to the most high, pray
Oluwa bless my way
Badman wan see me down, they wanna block my way
I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life
Badman wan off my life, they no fit quench my light
Omo this one na reality, this life we dey live, omo nah vanity
Badman dey wan cause calamity, me I go ball till eternity
Every reason get freezin′, every man get season
Baba God bless our season eh, you got to keep on believin' eh
Thank God say man no be God, so many things for bad oh
Baba God na your hands I dey
Make you no stop to bless me eh
Thank God say man no be God, so many things for bad oh
Badman no fi stop my way, they no fit stop my way eh
Give thanks to the most high, pray
Oluwa bless my way
Badman wan see me down, they wanna block my way
I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life
Badman wan off my life, they no fit quench my light
I say happy days, so I call my friends
I call my families, I call all my paddy dem
Even the ones wey no wish me well say
I call all of dem and we still dey jolly here
And two wrongs cannot make a right
And If I offend you brother, lets make it right
Why you wan dey use your water dey quench my lighter
I know say, you know say, you no go get a light
Oya e shey o, baba wa ni mo wa oh
If you leave I no fit go, If you leave I no fit go
I say e shey o, baba wa ni mo wa oh
If you leave I no fit go, If you leave I no fit go oh-h
Give thanks to the most high, pray
Oluwa bless my way
Badman wan see me down, they wanna block my way
I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life
Badman wan off my life, they no fit quench my light
Give thanks to the most high, pray
Oluwa bless my way
Badman wan see me down, they wanna block my way
I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life
Badman wan off my life, they no fit quench my light




Samklef feat. Victor AD - Give Thanks
Альбом Give Thanks
дата релиза
15-05-2020


Еще альбомы
Исполнитель Samklef, альбом Dorime
2021
Исполнитель Samklef, альбом Adura
2020
Исполнитель Samklef, альбом Happy
2020
Исполнитель Samklef, альбом Uloma
2020
Исполнитель Samklef, альбом Kasala
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.