Sasky Mali - Dey Alright текст песни

Текст песни Dey Alright - Sasky Mali



Uno hear me say
Sasky Mali
But dem go know
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you facing now
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you seeing now
Dey alright, dey alright
I know it might be tough
Every day of the week
People dem ah shout
Dem ah cry in their sleep
Everybody trying to dey feed family
Shout out to the youngings
Wey dey cater for their siblings
Johnny just to come Lagos from him village
E dey think say him go blow overnight
Night don come
Johnny uncle no pick call
Now Johnny don turn area father under bridge
So many times
We dey face so many things
Wey dey break is down
Sometimes it feels so, so hard
To find a shoulder to lean on
So many parents struggle on a low
Just to train dem children
While so many youths dem just dey flex
Like say no tomorrow
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you facing now
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you seeing now
Dey alright, dey alright
Remember say na only one life
Na only one life
So make you use am, make you use am well
I say make you use am well
No dey fear to dey take opportunities
Take opportunities
Be yourself
Make you focus on your dreams
Make you bless mama tomorrow
Every other night I'll be freestyling
Searching for the bars and the rhythm on my iPhone 6
'Cause I know say after the music
Only hope on God, bae, my fam and my lion team
That's why I gotta get it for the pain
And the hustle and the grind that we've been through since day one
Been told so many nos in my life
Now I'm back on my shit
Now I'm back for my shine now so make you
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you facing now
Dey alright, dey alright
Dey alright, dey alright
No matter what you seeing now
Dey alright, dey alright



Авторы: Uche Othniel Osakwe


Sasky Mali - Road to Success
Альбом Road to Success
дата релиза
09-07-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.