Selasi - Wahala текст песни

Текст песни Wahala - Selasi



It never start it never finish
(It never finish, it never finish)
Rocksteady
Ahhhh, Ahhhh (Oh na, na na na na)
Selasi yea
Which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa)
Odo wei deer wahala ooo ayeee
(Ayeeee aaa)
I say which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa) A-a-a-ayee
Odo wei deer wahala ooo aye
(Ayeeee aaa)
Aye-aye-aye-ayee
(Ayeeee aaa)
She say she want make ah chop some
(Hmmm make you come chop)
Minister dey whey they sponsor
(She get minister sponsor)
This love mama say run from
(Why you for run?)
If easy to come it go hard to prosper
(Hmmm Oyaya)
Don′t you see she basa basa
(Ahaaa)
And manya manya
(Ahaaa)
And she dey walka walka
(Ahaaa)
Like labalaba
(Ahaaa)
Which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa)
Odo wei deer wahala ooo ayeee
(Ayeeee aaa)
I say which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa) A-a-a-ayee
Odo wei deer wahala ooo aye
(Ayeeee aaa)
Aye-aye-aye-ayee
(Ayeeee aaa)
She dey give it to me
But you, you dey call am honey
Every night she dey dance for me
your hand she dey take the money
Yea she bad, yea she bad
But her friend badder
Bad pass am (Yea yea)
And she dey walka walka
(Ahaaa)
Like labalaba
(Ahaaa)
Don't see she basa basa
(Ahaaa)
And manya manya
(Ahaaa)
Which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa)
Odo wei deer wahala ooo ayeee
(Ayeeee aaa)
I say which kind yawa be dis eyoo
(Ayeeee aaa) A-a-a-ayee
Odo wei deer wahala ooo aye
(Ayeeee aaa)
Aye-aye-aye-ayee
(Ayeeee aaa)
It never start, it never finish
It never finish
It never start, it never finish
It never finish, It never finish
Ahhhh, Ahhhh (Oh na, na na na na)
Ahhhh, Ahhhh (Oh na, na na na na)



Авторы: Selasi


Selasi - Wahala
Альбом Wahala
дата релиза
06-12-2017

1 Wahala



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.