Текст песни Logba Logba - Simi
Omo
Charlie
(Obah,
Obah)
Can
you
see
me?
Can
you
see
me
now?
(Run)
I
say
baby,
don't
go
If
you
leave
me,
mo
r'ogo
I
no
plan
to
go
solo,
lo,
lo-lo-lo
Na
you
be
my
motor
I
carry
your
logo
Me
no
give
you
zobo
oh,
oh-ohh
Do
me
like
that,
I
go
do
you
like
this
Wetin
you
no
like,
I
go
minimize
it
If
e
too
big,
baby,
let
me
dice
it
If
e
too
loud,
baby,
let
me
hide
it
If
you
gimme
mulla,
I
go
put
am
for
my
kolo
If
I
give
you
sugar,
baby,
na
wahala
follow
Put
am
for
speaker,
make
dem
hear
am
for
igboro
Love
knock
me
down
like
kondo
Mister
Lover-Lover
(so
be,
so
be)
Je
ka
logba
logba
(se
be,
se
be)
Ma
lumi
ni
jibiti
(baby,
baby
oh)
Spend
your
milli'-milli'
on
me
oh
Mister
Lover-Lover
(Mister
Bae)
Je
ka
logba
logba
(se
be,
se
be)
Ma
lumi
ni
jibiti
(baby
oh,
baby
oh)
Spend
your
milli'-milli'
on
me
oh
We
do
it
for
the
culture
(oh,
yeah-yeah)
This
love
no
go
rupture
(yeah-yeah)
Dem
dey
wait
like
vulture
We
no
need
interruption
Make
we
no
go
regret
oh
Make
e
no
spoil,
we
go
reset
oh
Oh,
me
and
my
sweetheart
inna
two
seater
Livin'
la
vida
loca
Baby,
I
swear,
if
you
do
me
like
this
Wetin
you
no
like,
I
go
minimize
it
If
e
too
big,
baby,
we
resize
it
If
e
too
long,
I
can
memorize
it
If
you
gimme
mulla,
I
go
put
am
for
my
kolo
(kolo)
If
I
give
you
sugar,
baby,
na
wahala
follow
(na
wahala
follow
oh)
Put
am
for
speaker,
make
dem
hear
am
for
igboro
Love
knock
me
down
like
kondo
Mister
Lover-Lover
(so
be,
so
be)
Je
ka
logba
logba
(se
be,
se
be)
Ma
lumi
ni
jibiti
(baby,
baby
oh)
Spend
your
milli'-milli'
on
me
oh
Mister
Lover-Lover
(Mister
Bae)
Je
ka
logba
logba
(se
be,
se
be)
Ma
lumi
ni
jibiti
(baby,
baby
oh)
Spend
your
milli'-milli'
on
me
oh
Been
lookin'
for
you
all
my
life
I
think
about
you
all
the
time
Don't
nobody
think
our
love
will
stand
the
test
of
time
oh-oh,
oh
Oh,
baby,
baby,
o
lo-lo
(Surulere
oh)
My
love
no
be
borrow
pose
(se
mo
kere
ni?)
'Dekunle,
my
lover
(oh,
yeah)
Ka
logbayi
da'le
(ka
logbayi
da'le)
Mister
Lover-Lover
(so
be,
so
be)
Je
ka
logba
igba
(se
be,
se
be)
Ma
lumi
ni
jibiti
(baby,
baby
oh)
Spend
your
milli'-milli'
on
me
oh
(Mister
Bae)
Mister
Lover
(se
be,
se
be)
Baby,
baby
Oya
oh
(on
me
oh)
1 Story Story
2 Born Again
3 Naked Wire
4 Loyal
5 Balance
6 Logba Logba
7 Easy
8 No Joy
9 Temper
10 Nobody
11 Love For Me
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.