Текст песни Easy - Simi feat. Deja
(OBAH,
OBAH)
Eh,
eh,
ehhh
Easy,
easy
Wait
a
minute
When
you
see
me
Make
you
free
me
Original
dey
China
Naira
no
reach,
make
we
spend
dollar
If
champagne
finish,
we
drink
water
Sometimes
kpako
dey
turn
butter
oh
Life
e
dey
funny,
rain
dey
fall
when
e
dey
sunny
I
dey
for
people,
wey
dey
for
me
I
ain't
stressing
for
nobody
I
just
take
it
easy,
easy,
easy
oh
Easy,
easy
oh,
take
it
easy
oh
Will
you
take
it
easy,
easy,
easy
oh?
Easy,
easy
oh,
take
it
easy
oh,
oh-oh
Na
everybody
think
say
dem
know
pass
(say
dem
know
pass)
Some
people
read
tire
dem
no
pass
(no
pass)
Some
reach
immigration
dem
no
pass
And
some
carry
last,
'cause
dem
no
fast
"Life
e
no
balance,"
I
talk
am
before
Poor
man
dey
suffer,
the
rich
getting
more
No
be
only
two
plus
two,
give
you
four
(give
you
four)
So,
you
see
life
dey
funny
Rain
dey
fall
when
e
dey
sunny
I
dey
for
people,
wey
dey
for
me
I
ain't
stressing
for
nobody
oh
I
just
take
it
easy,
easy,
easy
oh
Easy,
easy
oh,
take
it
easy
oh,
oh-oh
Will
you
take
it
easy,
easy,
easy
oh?
Easy,
easy
oh,
take
it
easy
oh
Will
you
take
it
easy,
easy,
easy
oh?
Easy,
easy
oh
(easy
o),
take
it
easy
oh,
oh-oh
Yea,
oh,
yea
Oya,
rora
o,
rora
(rora
o,
rora)
Sha
ma
rora
baby
(easy,
easy
o)
Jeje
o,
jeje
(take
it
easy
oh,
oh-oh)
Easy
baby
Take
it
easy
oh...,
han-han-han-han

1 Story Story
2 Born Again
3 Naked Wire
4 Loyal
5 Balance
6 Logba Logba
7 Easy
8 No Joy
9 Temper
10 Nobody
11 Love For Me
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.