Sophy - Grace (feat. Q.Dot) текст песни

Текст песни Grace (feat. Q.Dot) - Sophy



Sophy o o o, ya, eh eh, ah
Gzik on the beat
(God cover me)
Qdot loruko mi
(God cover me)
(I say God cover me)
(Make you no go come koba me)
As you see me so, me I no like to dey suffer
Mama don pray for me, say, my pikin, i swear you go prosper
Malo binu si mi, if you binu, na you go still tire
The things my eyes don see, mouth no fit talk, i go put am for prayer
But, dey live good life, na grace o
I be get big money, na grace o
Where shoulda boy dey okay, na grace o
Me I still dey alive, na grace o
See me, see fine girl, na grace o
I be no dey see mama, na grace o
You don dey see papa, na grace o
Big, big, more money, na grace o
See to the world go, me tell you brother
Listen, this life no be two
Person wey you see last night,
You fit wake up to see e don die, say na duu
Me ma jaiye me lo, I no know tomorrow, i chop belle full
My brother time no dey
You think say na twelve but na two after two
E go do baa won blow (won blow)
The king sef won show
See, make I show you what, wetin me I get
This one na the way, this one? dee now
You know say God dey, o nana
You know say God dey
As you see me so, me I no like to dey suffer
Mama don pray for me, say, my pikin, i swear you go prosper
Malo binu si mi, if you binu, na you go still tire
The things my eyes don see, mouth no fit talk, i go put am for prayer
But, dey live good life, na grace o
I be get big money, na grace o
Where shoulda boy dey okay, na grace o
Me I still dey alive, na grace o
See me, see fine girl, na grace o
I be no dey see mama, na grace o
You don dey see papa, na grace o
Big, big, more money, na grace o
Qdot loruko mi
Momo mi gb'adura fun mi
Afolashade mi, mode mo pe adara fun mi
I believe, I believe
Iya toti jemi, ko gbodo je ómó mi
Iya tioje baba mi, ko ma je emi ómó re mo
Sango dem low no be lekki
Ewe cocoa pelu coffee
Qdot re pelu sophy
Binu binu, ema binu lo
E ma foju d'agbara mi, o le gbe'niyan lo o
If no be talent and the grace o
Nigeria foor dey craze o
As you see me so,
Me I no like to dey suffer (I no like to dey suffer)
Mama don pray for me, say, my pikin,
I swear you go prosper (mama ti gb'adura fun mi)
See, malo binu si mi,
(Malo binu si mi,) if you binu, na you go still tire
The things my eyes don see, mouth no fit talk, i go put am for prayer
But, dey live good life, na grace o
I be get big money, na grace o
Where shoulda boy dey okay, na grace o
Me I still dey alive, na grace o
See me, see fine girl, na grace o
I be no dey see mama, na grace o
You don dey see papa, na grace o
Big, big, more money, na grace o
(To dey suffer)
(Prosper)
God cover me
No come, no come, no come



Авторы: Solomon Onyekachi Prayers


Sophy - Grace
Альбом Grace
дата релиза
18-11-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.