Sound Sultan - Ole Remix - перевод текста песни на русский

Ole Remix - Sound Sultanперевод на русский




Ole Remix
Оле (ремикс)
Dem dem, naim my people sabi (this is the remix)
Вот-вот, мои люди знают (это ремикс)
Dem dem, everything na padi padi (Naija Ninja)
Вот-вот, всё дружески, всё по-братски (Нигерийский ниндзя)
Dem dem, naim my people sabi (Spinoff)
Вот-вот, мои люди знают (Спинофф)
Everybody must know somebody to grow (Jaggy, Jaggy)
Каждый должен знать кого-то, чтобы расти (Джагги, Джагги)
Dem dem, naim my people sabi
Вот-вот, мои люди знают
Dem dem, everything na padi padi
Вот-вот, всё дружески, всё по-братски
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
E ba jam ole (ole)
Кричи "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
(Already the bush meat don catch the hunter)
(Дичь уже поймала охотника)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
(Already the bush meat, already the bush meat)
(Дичь уже, дичь уже)
See one day bush meat go catch the hunter
Видишь, однажды дичь поймает охотника
See one day bush meat go catch the hunter oh
Видишь, однажды дичь поймает охотника, о
See one day bush meat go catch the hunter oh
Видишь, однажды дичь поймает охотника, о
Catch the hunter oh, catch the hunter oh
Поймает охотника, о, поймает охотника, о
(Already the bush meat don catch the hunter)
(Дичь уже поймала охотника)
See dem fly for dem aeroplane (aeroplane)
Смотри, они летают на своих самолётах (самолёт)
On top all the pain my people maintain (maintain oh)
Несмотря на всю боль, мои люди держатся (держатся, о)
I don tire to dey explain (explain)
Я устал объяснять (объяснять)
Pikin wey never chop sef complain oh (complain)
Даже ребёнок, который не ел, жалуется, о (жалуется)
Water, light, na yawa (yawa)
Вода, свет, вот беда (беда)
Everywhere just black, no power (no power)
Везде темно, нет электричества (нет электричества)
Only power na the one wey dem get
Единственная власть - это та, которую они имеют
Wey dem use to oppress my people for the ghetto
Которую они используют, чтобы угнетать моих людей в гетто
What could be the answer
Каков может быть ответ?
Could it be that we don't matter to them?
Может быть, мы им безразличны?
'Cause they chop my money, your money
Потому что они украли мои деньги, твои деньги
Every other person money (everybody money eh)
Деньги всех остальных (деньги всех, э)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
E ba jam ole (ole)
Кричи "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
See one day bush meat go catch the hunter
Видишь, однажды дичь поймает охотника
See one day bush meat go catch the hunter oh (go catch am e oh)
Видишь, однажды дичь поймает охотника, о (поймает его, э, о)
One day bush meat go catch the hunter oh
Однажды дичь поймает охотника, о
Catch the hunter, catch the hunter oh
Поймает охотника, поймает охотника, о
(Already the bush meat don catch the hunter)
(Дичь уже поймала охотника)
Dem dem, naim my people sabi
Вот-вот, мои люди знают
Dem dem, everything na padi padi
Вот-вот, всё дружески, всё по-братски
Dem dem, naim my people sabi
Вот-вот, мои люди знают
Everybody must know somebody to grow
Каждый должен знать кого-то, чтобы расти
Dem dem, naim my people sabi
Вот-вот, мои люди знают
Dem dem, everything na padi padi
Вот-вот, всё дружески, всё по-братски
Dem dem, naim my people sabi
Вот-вот, мои люди знают
Everybody must know somebody to grow
Каждый должен знать кого-то, чтобы расти
So jagbe ole let dem papa know
Так кричи "вор", пусть их отец узнает
Jagbe ole let dem mother know
Кричи "вор", пусть их мать узнает
Jagbe ole let my people know
Кричи "вор", пусть мои люди узнают
Jagbe ole 'cause dem thief the dough
Кричи "вор", потому что они украли бабки
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (barawo)
Вор (вор), вор (вор) (бараво)
E ba mi ki ole (ole) (barawo)
Кричи "вор" (вор) (бараво)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
E ba jagbe ole (ole) (barawo)
Кричи "вор" (вор) (бараво)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
See one day bush meat go catch the hunter
Видишь, однажды дичь поймает охотника
See one day bush meat go catch the hunter oh
Видишь, однажды дичь поймает охотника, о
One day bush meat go catch the hunter oh (e go catch am)
Однажды дичь поймает охотника, о (поймает его)
Catch the hunter, catch the hunter oh
Поймает охотника, поймает охотника, о
(Already the bush meat don catch the hunter)
(Дичь уже поймала охотника)
Make I tell you my padi
Дай мне сказать тебе, подруга,
You see, this life is very funny, funny
Видишь ли, эта жизнь очень забавная, забавная
Some people hustle for the money
Некоторые люди пашут за деньги
Some people dem own na to dey jolly
Некоторым людям нужно только веселиться
Eh, see, e gbo oun ti mo nso
Эй, смотри, слушай, что я говорю
If you never feel this pain then ko ma soro o
Если ты никогда не чувствовала этой боли, то не говори
If you never seen it before
Если ты никогда не видела этого раньше
I will tell you it's a lie 'cause it is everywhere
Я скажу тебе, что это ложь, потому что это повсюду
Can't you look and, what you see is what I saw
Разгляди, и то, что ты видишь, это то, что я видел
That's why I table all this matter on the floor
Вот почему я выкладываю всё это дело
If I tell you say e ba mi kigbe ole
Если я скажу тебе, кричи "вор"
Even thief go dey follow dey shout ole oh
Даже вор будет кричать "вор", о
Hey, who be the thief, who be the catcher?
Эй, кто вор, кто ловит?
Who be the bush meat, and who be the hunter?
Кто дичь, а кто охотник?
Who go come dey say e holy pass for the matter?
Кто будет говорить, что он святее всех в этом деле?
Who go come dey say for thiefing, na him be the master?
Кто будет говорить, что в воровстве он мастер?
If you thiefy, thiefy today
Если ты воруешь сегодня
Tomorrow you go fit to thief no more
Завтра ты можешь больше не воровать
If you thiefy, thiefy today
Если ты воруешь сегодня
Tomorrow you go fit to thief no more
Завтра ты можешь больше не воровать
I say, if you thiefy, thiefy today
Я говорю, если ты воруешь сегодня
Tomorrow you go fit to thief no more (e ba mi kigbe ole o)
Завтра ты можешь больше не воровать (кричи со мной "вор", о)
If you thiefy, thiefy today
Если ты воруешь сегодня
Tomorrow you go fit to thief no more
Завтра ты можешь больше не воровать
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (barawo)
Вор (вор), вор (вор) (бараво)
E ba mi kigbe ole (ole) (barawo)
Кричи со мной "вор" (вор) (бараво)
Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter)
Вор (вор), вор (вор) (дичь уже поймала охотника)
E ba jagbe ole (ole)
Кричи "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole) (barawo)
Вор (вор), вор (вор) (бараво)
E ba mi kigbe ole (ole)
Кричи со мной "вор" (вор)
Ole (ole), ole (ole)
Вор (вор), вор (вор)
See one day bush meat go catch the hunter
Видишь, однажды дичь поймает охотника
See one day bush meat go catch the hunter o (e go catch am)
Видишь, однажды дичь поймает охотника, о (поймает его)
One day bush meat go catch the hunter oh
Однажды дичь поймает охотника, о
Catch the hunter, catch the hunter oh (e go hold am na)
Поймает охотника, поймает охотника, о (схватит его же)
Barawo
Вор
Ay, e go catch am
Ай, поймает его
Sultan
Султан
Eh, no be small thing oh
Э, это не мелочь, о
See as dem dey tell me say
Смотри, как они говорят мне, что
Na so the bush meat go take confuse the hunter
Вот так дичь запутает охотника
Inside the bush, and dem go come do
В лесу, и они смогут
Fit catch themself
Поймать сами себя
Indomix (already the bush meat don catch the hunter oh)
Индомикс (дичь уже поймала охотника, о)






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.