Текст песни Ole (Bushmeat) - Sound Sultan
I
am
something
like
a
bush
meat
I
am
searching
for
the
hunter
If
I
ever
search
for
a
hunter
If
you,
help
me
see
the
hunter
Help
me
shout
say
Eba
mi
kigbe
ole
(barawo)
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
ole
(barawo)
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
ole
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
ole
Ole-ole-ole-ole-ole
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
See,
one
day
the
bush
meat
go
catch
the
hunter
Catch
the
hunter
Catch
the
hunter
See
them
fly
from
the
aeroplane
(aeroplane)
On
top
the
pain
wey
my
people
maintain
(maintain)
I
don
taya
to
dey
explain
(explain)
Pikin
wey
never
chop
seff
dey
complain
(complain)
Water,
light,
na
yawa
(yawa)
Everywhere
just
black,
no
power
(no
power)
Only
the
power
na
the
one
wey
them
get
Wey
them
use
take
oppress
my
people
for
the
earth
o
And
what
could
be
the
answer?
What
could
it
be
that
we
don't
matter
to
them
Because
they
chop
my
money
Your
money
Every
other
person
money
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
One
day
the
bush
meat
go
catch
the
hunter
Catch
the
hunter
Catch
the
hunter
o
Them-them
na
hin
my
people
sabi
(them-them)
Everything
na
padi-padi
(them-them)
Na
hin
my
people
sabi
(them-them)
Everybody
must
know
somebody
to
blow
o
(them-them)
Them-them
na
hin
my
people
sabi
(them-them)
Everything
na
padi-padi
(them-them)
Na
hin
my
people
sabi
(them-them)
Everbody
must
know
somebody
to
blow
o
(them-them)
So,
shout
"ole"
let
them
papa
know
Jagbe
"ole"
let
them
mother
know
Jagbe
"ole"
let
my
people
know
Jagbe
"ole"
cause
them
thief
the
do
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
One
day
the
bush
meat
go
catch
the
hunter
Catch
the
hunter
Catch
the
hunter
See,
make
I
tell
you
my
padi
You
see
this
life,
it
is
very
funny
Some
people
hustle
for
the
money
Some
people
their
own
na
to
dey
Jolli
See,
egbo
oun
ti
mo
so
If
you
never
feel
this
pain,
then
koma
soro
o
If
you
never
see
me
before,
I
will
tell
you
it
is
a
lie
because
it
is
every
way
that
you
look
am
What
you
see,
it
is
what
I
saw
That
why
I
table
all
this
matter
on
the
flow
So,
if
I
tell
you
say
ebami
ki
gbe
"ole"
Even
theif
go
dey
follow
shout
"ole"
Who
be
the
thief,
who
be
the
catcher?
Who
be
the
bush
meat
and
who
be
the
hunter?
Who
go
say
hin
no
dey
pass
from
the
matter
Who
go
con
the
say
for
this
place
na
hin
be
the
master?
If
you
ti-fi-ti-fi
today
Tomorrow
you
go
fit
to
thief
no
more
I
say,
if
you
ti-fi-ti-fi
today
Tomorrow
you
go
fit
to
thief
no
more
I
say,
if
you
ti-fi-ti-fi
today
Tomorrow
you
go
fit
to
thief
no
more
(ebami
kigbe
ole)
If
you
ti-fi-ti-fi
today
Tomorrow
you
go
fit
to
thief
no
more
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Eba
mi
kigbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
Ebami
jagbe
"ole"
Ole-ole-ole-ole-ole
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
See,
one
day
bush
meat
go
catch
the
hunter
One
day
the
bush
meat
go
catch
the
hunter
Catch
the
hunter
Catch
the
hunter
Barawo
Ehhh,
we
go
catch
am
Sultan
Ehn,
no
be
small
thing
o
See
as
you
dey
tell
me
so
Na
so
the
bush
meat
go
take
confuse
the
hunter
inside
the
bush
They
con
begin
catch
themselves

1 Intro Ft Koffi
2 Aimo Asiko Ft Bice Ajasa
3 King Of My Country Ft Kel
4 Oko Won Lode
5 Shut Up Mallam Spicey
6 Ole (Bushmeat)
7 U Don't Know Me Ft Lambo Wa
8 Falling Down Like Rain
9 Jobobalejo Ft Pasuma
10 Farawe
11 Ole Remix
12 King Of My Country (Renix Ft Kel)
13 U Don't Know Me Remix
14 Flying With The Birds Ft Essence
15 Oyin Ati Alafia
16 Bonus Track Owo by Lanre Obiskenti Ft Sound Sultan
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.