Текст песни Shut Up Mallam Spicey - Sound Sultan
Who
be
mumu?
(Eh)
Abeg
bounce
like
chicken
commot
for
here
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Omo
sharrap)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
So
you
want
me
to
believe
you
one
more
time
Who
be
mumu?
Situation
is
critical
Dem
turn
our
festival
to
foreign
raro
See
student
for
hospital
The
parents
dem
dey
pray
mek
all
their
brains
sit
up
Dem
dey
vex,
as
wild
fire
burn
dem
pikin
Dem
dey
vex,
say
dem
roast
dem
pikin
like
chicken
Some
dey
cry,
say
dem
pikin
don
die
Dem
dey
cry
dey
ask
baba
e
God
why
Na
Mr.
So
so
and
so
so
come
English
finishing
start
to
dey
form
Him
as
im
no
suppose
come
at
all
People
just
dey
look
am
like
ball
I
tell
am
mek
e
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
Shut
up,
shut
up
(yarn
well)
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
(Mr.
Man
mek
you
talk
well)
Mr.
Man
no
yarn
me
any
story,
story
(I
no
wan
hear,
na
by
force?)
Nowadays,
you
wan
dey
claim
say
na
only
you
holy
(Oya,
oya,
oya)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
go,
no
go
know)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
go,
no
go
know)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Golden
boy,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(hmm-mm)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Yo!
Yo!)
(Mallam
Spicey)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(tell
′em
bouy)
Which
kind
life
dem
dey
live?
Dem
always
like
to
yarn
negative
Want
to
pull
a
bad
mind
and
dem
wan
pull
a
greed
Me
no
like
anything
wey
dey
positive
(aii)
Big
neck
man
see
dem
for
corner
Every
day
him
dey
yarn
agbada
While
the
people
in
the
ghetto
dem
dey
suffer
People
in
the
ghetto
dem
dey
para
Jackie-tie,
tie
man
dey
for
TV
Dey
talk
plenty
grammar
just
to
deceive
we
I
will
do
plenty
road
for
you
(omo,
we
know
dem)
I
will
do
plenty
things
for
you
(let
dem
talk)
You
know
what
I'm
saying?
(Talk
well)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
go,
no
go
know)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
Shut
up,
shut
up
(yarn
well)
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
(Mr.
Man
mek
you
talk
well)
Na
you
dey
first
sing
nationally
anthem
All
the
talk
you
dey
talk,
you
no
mean
dem
Promises
wey
you
talk,
you
no
do
dem
Problem,
problem
na
im
full
our
system
Mr.
Man
no
yarn
me
any
story,
story
(lai
lai)
Nowadays,
you
wan
dey
claim
say
na
only
you
holy
Mr.
Man
no
yarn
me
any
story,
story
Nowadays,
you
wan
dey
claim
say
na
only
you
holy
Nigeria
is
48,
nothing′s
done
And
the
people
suffocate,
yeah
So
please
Mr.
Head
of
state
Na
where
all
my
people
go
fit
celebrate
again?
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
(We
no
know
o)
Who
no
go
know,
no
go
know,
no
go
know
(Who
no
know,
no
know)
Who
no
go,
no
go
know,
no
go
know
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
Shut
up,
shut
up
(yarn
well)
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
(Mr.
Man
mek
you
talk
well)
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
shut
up
(Mr.
Man)
Shut
up,
shut
up
(yarn
well)
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
Shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up,
shut
up
(Mr.
Man
mek
you
talk
well)
Now,
the
moral
of
the
story
is
If
you
don't
have
something
good
to
talk
Shut
up!
Na
by
force?
Okay,
maybe
you
can
whistle
Just
in
case
you
want
to
use
it
Haha,
ok
let
me
talk
well
You
think
say
because
you
be
oga
You
go
dey
talk
anyhow
Shut
up!
Jay
Sleeky,
Sound
Sultan
SS4,
Mallam
Spicey
representing
Please
tem
him
shut
up
Tell
your
neighbour
shout
up
If
him
no
get
better
thing
to
say
1 Flying With The Birds Ft Essence
2 Oyin Ati Alafia
3 U Don't Know Me Remix
4 Ole Remix
5 Shut Up Mallam Spicey
6 Jobobalejo Ft Pasuma
7 U Don't Know Me Ft Lambo Wa
8 Ole (Bushmeat)
9 Falling Down Like Rain
10 King Of My Country Ft Kel
11 Oko Won Lode
12 Farawe
13 King Of My Country (Renix Ft Kel)
14 Aimo Asiko Ft Bice Ajasa
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.