SuperWozzy - Criminal текст песни

Текст песни Criminal - SuperWozzy



Yea, you know we came from the trenches
And we all know the system is built against us
Built to ruin us
But with God by our side we can′t be broken
They tryna frame us but we are part of a bigger picture
Wetin man go talk?
Wetin man go do?
When monkey the work and the food na for baboon
Wetin man go talk?
Wetin man go do?
Ti mon lagun ti mon konra on the mic in my room
I say wetin man go talk?
Wetin man go do?
If you young with the raba dem go talk say na yahoo
I say wetin man go talk?
Wetin man go do?
They gonna put the blame on us because say we no go school
Them say school na the way, shey na true abi dem brainwash us
Won ni taba grad big companies dem go rush us
Egbon ton shey Paga na graduate wey de for junction
Tofi d'ori driver korope ati conductor
And the government no care
We de live inside fear
Odaran jaiye and the innocent still de inside cell
I′m a victim cos like picture them frame me
Na the thing wey de pain me (huh)
I gat no one to save me (huh)
But I know God won't fail me
Ibi ti ma'de moma debe, o′de certain
Ama gb′ominira bope boya lola sati
And we gotta wake up
Tonba pe eh ko gbe call
Ebi pa awon mekunu, awon ijoba sha lon ball
Naija be like ugly girl even with the make up
Poverty don fuck us taya and e no wan break up
So we carry phone coz we no wan carry gun
So they carry gun coz they wonna tidy us
Where employment? Where the money? shebi oye kari ikan
But the job na for their children, kole ever kari gan
We be chasing dreams, they be chasing us
Gbogbo sisi wa don dey carry runs
Who are we to blame? Who are we to judge?
You know I'm a soldier, to be shele me I no go run
We just wonna win but they wonna see us lose (olohun)
All the things dem say no be true (wo!)
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
Ay! I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
Mr officer don′t treat me like an animal
I'm a dream chaser and I′m grinding for raba
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi
Mr officer don't treat me like a criminal
I′m a go-getter, tryna be a superstar
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi
We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
We just wonna win but they wonna see us lose
All the things dem say no be true
I pour my pain in the booth
Eni porimi nibi ma ku
Mr officer don't treat me like an animal
I'm a dream chaser and I′m grinding for raba
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi
Mr officer don′t treat me like a criminal
I'm a go-getter, tryna be a superstar
I get family, jare shanu mommy mi
Shanu daddy mi, malo fi ibon fo ori mi oh



Авторы: Oluwamayokun Awodoyin, Superwozzy


SuperWozzy - Criminal
Альбом Criminal
дата релиза
22-10-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.