Timaya - Money (ft. Flavour) текст песни

Текст песни Money (ft. Flavour) - Timaya feat. Flavour



...
(TIMAYA)
Yea
Young d (leggo)
Ah(ah ah ah)
Leggo
Yaga (na so)
Everynyt and day d boy d fly to Dubai
All the way from naija to just go change of
I traveled to America just to go charge my phone
Badbelle people make una leave me alone
Eh.
I say when money no dey people dey carry me play when money no dey everybody run away
When money no dey na na na people dey use me dey play
I say when money no dey nobody look at my face
Eh... (orugo)
They feeling they feeling they feeling they feeling they feeling the boy
They ladies they ladies they ladies they ladies the wanti the boy (my brother)
When the going is good and good many many people will be your friend
When money no dey people dey carry me play
When money no dey everybody run away
When money no dey na na na people dey use me dey play
I say when money no dey nobody look at My face
Eh... they say me I dey craze
(FLAVOUR)
If u get money you spend am brother eh
Oya make we dey turn nu up my sister eh
Oya once in a while we suppose to jolie eh eh
Oya yankuli yankuli dance my Cheri o o o
When money no dey everybody agbaba oso nu
I say when money no dey my guy odighi onye iwu nu
Aburukuti mama eh owuite na bad thing I tell you
Tonight nu flavour timaya egberipapa1 of bayelsa (leggo)
When money no dey umu nwanyi agbaoso nu
I say when money no dey I love you I love you bu na onu nu
Akirikata dancia baby
If you want to touch bute ego by
Tonight nu flavour timaya egberipapa1 of bayelsa
(TIMAYA)
They feeling they feeling they feeling they feeling they feeling the boy
They ladies they ladies they ladies they ladies they want touch the boy
When the see say money no dey everybody run away
Nobody wan stay just because money no dey
Now money don dey o no no
Everybody come my way people dem wan stay no be me u go use play
When money no dey everybody run away
When money no dey everybody run away
I say when money no dey o no no no
No no no
When money no dey people dem run away ...
(Now the boy Soft men)
...
When money no dey dem dey carry me play
When money no dey everybody run away
When money no dey no no no oh no no no
When money no dey oh no no no
When money no dey oh no no



Авторы: Timaya


Timaya - Money (ft. Flavour)
Альбом Money (ft. Flavour)
дата релиза
30-07-2016



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.