Текст песни Bonus Track - Timaya
My
God
you
are
too
much
yeh
eh
eh,
Ahn
han
han.
God
you
are
three
much
Yeh
eh
eh,
ahn
han
han.
Thank
God
For
talent
yeh
eh
eh,
ahn
han
han,
Chei
Timaya
don
explode
yeh
eh
Eh,
ahn
han
han,
chia
eh
olotu
dan
Kpoda
yeh
eh
ah,
ahn
han
han.
Gbarakuma
Gbarukuma
dan
kpoda
eh,
yeh
eh
Eh,
ahn
han
han.
Apart
from
music
I
no
see
wetin
I
for
do
eh
. Apart
from
sing
I
dey
sing,
I
dey
sing,
I
dey
sing,
I
dey
sing.
Chai!
Apart
from
music
I
no
see
wetin
I
for
do
eh.
Everybody
Rise
up
(her),
everybody
rise
Up
(he),
everybody
make
una
mentel
Because
Timaya
dey
make
una
mental
E
eh.
Udunkulu
eh,
Timaya
make
You
gbangbocha
eh.
Egberi
Papa
Gbangbocha
eh.
Everybody
make
Una
leave
me
eh.
Chai
oo.
Music
Too
much
for
my
body
eh,
chai,
I
No
fit
explain
am.
Well
I
say,
I
discover
my
talent
Eh,
when
I
was
very
very
young
ye.
My
mama
say
na
school
o,
make
I
flow,
Make
I
become
banker
ye,
dem
wan
Me
to
take
over
my
papa
wetin
e
be
Ye.
Chai!
Well
I
try
to
dey
go
school
My
brother,
I
no
fit
ye.
Book
e
no
Enter
my
brain,
my
brother
make
E
no
be
by
force
ye,
I
decided
to
Sing,
my
brother
this
na
true
story
Eh.
Kay
Solo
my
brother
abeg
make
You
tell
them
the
story
eh,
na
wen
I
went
to
Alaba
to
go
look
for
one
Marketer,
na
so
dem
say
my
music
E
no
follow
at
all
ye.
Chai!
E
no
Reach
my
Lagos,
now
make
dey
see
Me
eh.
Every
marketer
na
so
them
Just
dey
follow
me,
now
them
want
To
buy
me.
Everybody
dem
want
to
Sell
me.
I
say
if
not
for
Danco
Music
Where
I
for
dey.
If
not
for
Wisdom
Odogwu
where
I
for
dey
today.
Chai!
Dem
don
dey
see
me
eh,
everybody
Dey
love
me
eh.
Make
una
just
free
Me
like
my
brother
Terry
G.
chai!
Tjoe
na
my
friend
io,
ABHU
Ventures
Na
my
paddy
o.
what
about
Obiano?
Everybody
na
my
friend
eh.
They
Want
to
tie
my
song,
my
brother
Na
chineke
me,
ye.
Well
I
sing
say
my
name
na
Timaya,
Just
because
I'm
getting
higher.
Na
me
be
the
Egberi
Papa
1 of
Bayelsa
People
eh.
Dem
call
me
their
tonyontonyon
Soldier
eh,
eh
dem
say
I
dey
connected
Just
like
Turaya,
e
no
get
wire.
My
guy,
I
no
get
to
tire
eh.
Everybody
Just
look
at
me
like
say
I
be
over
Tire.
Chai!
Make
una
dey
dance
Io.
Everybody
come
feel
me
io.
My
music
e
too
dey
sweet
for
your
Ear,
e
be
like
say
na
juju
oh,
no
Be
juju
o,
na
Jehova
God
day
do
am
Oh.
Everybody
make
we
dance
and
Wine
and
make
you
dance
to
the
gbedu
Io.
1 Plantain Boy
2 Hey
3 God I Beg
4 Dem Mama Anthem (Cutlass)
5 Kai Kai Love
6 If To Say
7 Chinekemeh
8 God You Are To Much
9 Iyawo Mi
10 Yankulu Ya (Dem Mama Remix)
11 Na Mistake
12 Ogologomma Remix
13 Rap Timaya
14 Bonus Track
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.