Timaya - Chinekemeh текст песни

Текст песни Chinekemeh - Timaya



My album came out and sold like a pure water
Eeh dem say Timaya na criminal
Eeh dem say make I go sit down for gutter
Thunder go fire their mama and their papa
Eeh dem say I be Bayelsan
So therefore am a militant
Eeh MA brother man I no get your tyma
Timaya Na dem mama soldier
For that money and the life that I'm making ooo
Everybody say Na chinikemeh
Anything I lay your hand upon eee na chinekemeh
Oh the people dem dey vex for me Eeeeh I say Na chinekemeh
For the money, for the house and the motor wey I get eee na chinekemeh
Well I say make you no envy me Eeeeh
Na Jehovah do am for me ooo
I say make you leave me eee
Na Jehovah do am for me eeh
I no dey for your level eeh
Say I no be devil eeh
Make you no dey think any evil eeh
Ooh Na chinekemeh ee
Listen up say, some see me with my Toyota spider
Eeh dem dey ask me Timaya how far
Them say I go so juju eeh
Brother na God dey do am for me eeh
Anything wey I put my hand eeh
Eeh Na chinekemeh
Anywhere I Waka go I put e God eeh
Say Na chinekemeh
No be my might my soul nor my power nor by my strength eeh I say Na chinekemeh
Anything wey I do today




Timaya - Gift & Grace
Альбом Gift & Grace
дата релиза
20-07-2008




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.