Timaya - Ogologomma Remix - перевод текста песни на английский

Текст и перевод песни Timaya - Ogologomma Remix




Ogologomma Remix
Ogologomma Remix
Ohhhhh oh oh oh eee ee
Ohhhhh oh oh oh eee ee
Ee e a oo oh oh oh oh ohh
Ee e a oo oh oh oh oh ohh
E a ah e eee
E a ah e eee
Iwo ni oluwa
You are God
Jehova Iwo ni oluwa
Jehova, You are God
Eh ah
Eh ah
Iwo ni oluwa
You are God
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Jehova, You are God, yeah yeah
Iwo ni olu Iwo ni olu
You are God, You are God
Iwo ni alagbara e eh e eh e
You are the Mighty One yeah yeah yeah
Iwo ni oluwa Jehova
You are God Jehova
Iwo ni oluwa e e
You are God yeah
I just come here to tell una say
I just came here to tell you that
I want to praise my Jehova e
I want to praise my Jehova yeah
Before I go just dey cry
Before I was just crying
Now God don do am
Now God has done it
My God you are too much e
My God, You are too much yeah
Okakama you three much e
Okakama, You are too much yeah
Thank you for everything e
Thank You for everything yeah
Na e make u be Jehova e
That's why You are Jehova yeah
O I go dey praise your name
Oh I will continue to praise Your name
God you're too much e e
God You are too much yeah
All the things wey I talk for my first song
All the things that I said in my first song
You don give am to me e eh
You have given it to me yeah yeah
Now am a brand new timaya
Now I am a brand new Timaya
Na me be dem mama e e
I am their mother yeah yeah
Oh e e
Oh yeah yeah
Oh oh oh
Oh oh oh
Everybody hail am for me o
Everybody hail Him for me, oh
Everybody
Everybody
Iwo ni oluwa
You are God
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Jehova, You are God, yeah yeah
Iwo ni oluwa
You are God
Jehova Iwo ni oluwa ee
Jehova, You are God, yeah
Iwo ni olu Iwo ni olu
You are God, You are God
Iwo ni alagbara e eh e eh e
You are the Mighty One yeah yeah yeah yeah
Iwo ni oluwa
You are God, Jehova
Ohhh ohhh oohhh
Ohhhh ohhh oohhh
Everybody say
Everybody say
Wetin God do for me my brother
What God has done for me, my dear
I no go fit shout e
I can't shout it enough
I jess stand and dey sit down for my house
I just stand and sit in my house
Na Jehova help me dey sell am o e
It’s Jehova helping me sell it, oh yeah
Not even one single promo
Not even one single promo
But people dey buy am e
But people are buying it yeah
Say my album came out and sold out like pure water
They say my album came out and sold out like pure water
People dey begin to dey bet eh
People are starting to bet yeah
Right Now am a brand new timaya
Right now I am a brand new Timaya
Na me dem mama ee
I am their mother yeah
Jehova Don make my life dey better eh e
Jehova has made my life better yeah yeah
I no go fit scream oo e
I can't scream, oh yeah
I no go fit shout oo e
I can't shout, oh yeah
Ohhh nini nana say e
Ohh nini nana said yeah
Na u be number one o e
You are the number one, oh yeah
Everybody say
Everybody say
Iwo ni oluwa
You are God
Iwo ni oluwa
You are God
Iwo ni oluwa
You are God
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Jehova, You are God, yeah yeah
Iwo ni olu Iwo ni olu
You are God, You are God
Iwo ni alagbara
You are the Mighty One
Iwo ni oluwa Jehova
You are God Jehova
Iwo ni oluwa e e
You are God, yeah
I feel like thanking Jehova every night and day e
I feel like thanking Jehova every night and day yeah
I feel like thanking oluwa wen I think of my past eh e
I feel like thanking God when I think of my past yeah yeah
I feel like thanking Okakama wen I see where I dey go o e
I feel like thanking Okakama when I see where I am going, oh yeah
I dey feel I dey feel I dey feel eh eh eh e
I feel, I feel, I feel yeah yeah yeah
Everybody oluwa oluwa oluwa eh e e
Everybody God, God, God yeah yeah
Oluwa oluwa oluwa eh e e
God, God, God yeah yeah
Everybody let's say
Everybody let's say
Oluwa oluwa oluwa e e e
God, God, God yeah yeah
If you see oluwa make u tell am thank u
If you see God, thank Him for me
Everybody sat
Everybody say
Ogologomma
Ogologomma
Iponu chuanuma a
I’m always in charge
Ogologomma
Ogologomma
Iponu chunamare e
I’m always favored
Ogologomma Ogologomma
Ogologomma Ogologomma
Ogologomma
Ogologomma
Ogologomma Iponu chuanumara e
Ogologomma I’m always favored
People dem dey look me like mumu
People are watching me like I'm a fool
Thank God for my life o
Thank God for my life, oh
Owe
Hmm
Some people dey feel say timaya go die for suffer e
Some people think that Timaya will die in poverty yeah
Owe
Hmm
Thank God am a brand new man
Thank God I am a brand new man
Jehova make me important eh e owe
Jehova has made me important yeah yeah
People we no know me before right now dey wantu identify oo e
People who didn't know me before now want to identify with me, oh yeah
My name is Mr. Timaya and of course I come
My name is Mr. Timaya and of course I come
From balyesa
From Bayelsa






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.