Tobii - The System 2 текст песни

Текст песни The System 2 - Tobii



Heh heh haq
My guy
Grrr
Energy
Ha ha haq
What you telling me
You talking to tallskinny
You's a mumu man
You's a mumu man
You's a fool
You's so foolish bruv
Yeah bruh
I don tire for school
I don tire for school
All these schools na the same
All these schools na the same
Grrr
Amma go straight to the point (Grr)
But wait make I drag my joint (Ahh)
Yeah this is school on point (Grr)
But watch out for the pointers
Like 1k na for seco (oh no)
Or 5h with abeg oh (Abeg oh)
Niggas still trapped inna crop top
But now with big yansh and bum short
Skrrt
All these schools are the same (Grrr)
Same rules different names (Go)
Night walk pairing (Ayyee)
My nigga na the same thing
Touch light when I'm kissing
Omo men I'm not dissing
But my mind I'm speaking
Fuck it yeah I'm dissing
I'm too cool for school (Oh no)
Literally I'm too cool for school (Walahi)
Because this school too hot (My guy)
Whether you like it or not (Oh no)
Wednesday mass na by force
Boys dey miss adoration
Wednesday mass na by force
But I'm the nigga with the wave (Rahh)
Put them haters inna grave (On God)
Come dripping in a wrath
Wetin we no go see for gate (Noo)
Na so cake evaporate
Food flask na the way (Way oh oh)
Because take away no go dey (Oh no)
Na so the vc say (Walahi)
Okay go back
Now go hard
Niggas hating in a go cart
So I go hard like I'm mario
In a grave amma bury them
Scream and shout like it's merry men
1&2 amma marry them
With the ring
Amma remy them
Roll that mary jay
So I dey okay
Oya kilode
On my maxxx
So what ya say
Shout out to zumzy b
Let me tell you how e be (On God)
You know me who not yet
TOB (Double I)
Cuz I'm the nigga with the wave
In veritas you have to be brave
Niggas no go misbehave
Na gate you go settle your case
I know some boys can not relate
Because na only soapy them dey date
The rest at night walk
Round about be their date
Some even get mind try fornicate
With nkechi and faith
All these girls hate
But carry iPhone starting from 8
Them go start they locate
Bring it back to my hostel
D for debate
Best at green
Best with the bars
Best at the kush
Niggas don dey run sessh
Niggas don dey bust head
Niggas go dey run sessh
Seco don dey bust men
Niggas no dey con-cerned
So I'm out
So I'm out men
Double I
Let's go
Skrrrr
Fuck the system
Fuck the system
Woahhhh



Авторы: Glory Ajadi


Tobii - Tnwtw EP
Альбом Tnwtw EP
дата релиза
01-03-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.