Toyé - Ansa Me текст песни

Текст песни Ansa Me - Toyé



This is Toyé
Monalisa, Lisa, Lisa, Linda-Sandra, Sandra, Bella, Bella, Bella
Egbami o
Alo po
(Won Po)
But na only you way I want
Toyota no be Benz at all
(No be Benz of course)
You know wassup
(You know wassup)
Mo'leyan iwo moni ni
Make you take it easy on me
Uh-uh-uh
Iwo moni
If no be you tell me who e go be
Ani, Mo'leyan iwo moni ni
Make you take it easy on me
Uh-uh-uh
Iwo moni
If no be you (Tell me who e go be)
Baby answer me make I know
Daun, Daun, Daun, Daun, Daun
Ah make you answer me
Omoge make you answer me
Baby answer me make I know
Daun, Daun, Daun, Daun, Daun
Ah make you answer me
Omoge make you answer me
Them no sabi
That thing wey dem tell you
Gbagbe say dem no sabi
All these girls me I go drop am
Drooop
Except for suzy
(What!)
Na she dey gimme money
My sugar mummy
And the money
Ama jo kpin
(Oh no no)
Mo'leyan iwo moni ni, ni
Make you take it easy on me
Uh-uh-uh
Iwo moni
If no be you tell me who e go be
Ani mo'leyan iwo mo ni ni
Make you take it easy on me
Uh-uh-uh
Iwo moni
If no be you tell me who e go be
Baby answer me make I know
Daun, Daun, Daun, Daun, Daun
Ah make you answer me
Omoge make you answer me
Baby answer me make I know
Daun, Daun, Daun, Daun, Daun
Ah make you answer me
Omoge make you answer me
Baby answer me make I know
Daun, Daun, Daun, Daun, Daun
Ah make you answer me
Shawty make you answer me
Baby I been tryna reach you
E no easy make I call
Reason how it be for an artist sometimes
You no go find it easy
If you ask me baby make I tell you
No be everybody go dey dull you
I no go fall your hand
Me I no go fall your hand



Авторы: Oloruntosin Kinyomi, Oluwatoyin Oladehinde


Toyé - Ansa Me - Single
Альбом Ansa Me - Single
дата релиза
29-02-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.