Toyé - Quarter Life Crisis текст песни

Текст песни Quarter Life Crisis - Toyé




This is Toyé
Lets go
Nobody suffer pass
Broke niggas we Dey Naija
It's different when u feeling my pain
It's different when the pain na champagne
Ah
Kori ba mi she
New girlfriend for LA
Sapa no be my portion
Hmmm shebi awon ore mi ra Benz
Tell landlord say make he wait
That rent is not getting paid on time
Pressure don Dey win
I buy lapi yesterday
Bolanle say make we date
Sorry baby I go waste your time
It's not meant to be
Omo it's not
Try to Dey Unda- understand
Unda understand
Im chasing
All these fans
I'm chasing
All these bands
Unda understand
Unda understand
I'm chasing
All these fans
I'm chasing
All these bands
Quarter life Crisis! Quarter life Crisis!
Hmmm yeh
Hmmm hmm yeh
Quarter Life Crisis!
Quarter life Crisis!
Hmmm yeh
Hmmm hmm yeh
Normally if no money
Say na nonsense
No Dey call me jowo
On my lane I am speeding
No road safety
Won le dawa duro
No get OBO money
You'll be singing
Wa ko baby jowo
This life I'll be balling
Not just watching
No spectating jo
I Dey fantasize
Of how the thing go be
When I float like kite
When me and all my niggas
Full neck with ice
But I do realize
E go take some time
Ehhh
All the sacrifice
But Dem no really know all the sacrifice
Dem don't really know what it take sometimes
It's harder to do than to do than to criticize
Tell landlord say make he wait
That rent is not getting paid on time
Pressure don Dey win
I buy lapi yesterday
Bolanle say make we date
Sorry baby I go waste your time
It's not meant to be
Omo it's not
Try to Dey Unda- understand
Unda understand
Im chasing
All these fans
I'm chasing
All these bands
Unda understand
Unda understand
I'm chasing
All these fans
I'm chasing
All these bands
Quarter life Crisis!
Quarter life Crisis!
Hmmm yeh
Hmmm hmm yeh
Quarter Life Crisis! Quarter life Crisis!
Hmmm yeh
Hmmm hmm yeh



Авторы: Oluwatoyin "toye" Oladeyinde, Oluwatoyin Oladehinde


Toyé - Quarter Life Crisis
Альбом Quarter Life Crisis
дата релиза
29-03-2024




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.