Wande Coal - Lowkey текст песни

Текст песни Lowkey - Wande Coal



Maleek berry, it's Wande coal ooo
Baby low-key o baby give it to me low-key o,
Baby low key o your body telling me story o whine up your waist o
Shay you want to dance,
Shay you want to move,
Gimme all your body I carry go yeah see your ambiance,
Nobody has to know Wetin you do with your love if you giving me your
Love ife mi my Cinderella, this your body i hail o,
Them other girls nor be the same o my girl fine she dey for her lane
O so I go give her my name o, sundown?
Love is in the air e nor fit to come down and this
Thing wey you show me I go carry you go be my only.
Nobody afi know the way you loving kill ah badman so nobody afi know
You in my villa,
Everything on code everything nice everything crisp
Everything cool everything sweet keep it on a low key




Wande Coal - Wanted (Bonus Track Version)
Альбом Wanted (Bonus Track Version)
дата релиза
26-10-2015




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.