Текст песни Wanted - Wande Coal
Black
Diamond
Black
Diamond
It's
Wande
Coal
Major
Bangz
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Yay
yay
yay
Tell
these
people
say
I
don
come
now
yeah
Tell
these
people
say
I
don
come
make
dem
hear
People
wey
dey
talk
bad
things
make
dem
hear
E
don
tey
when
I
dey
do
things
make
dem
fear
Everytime
dem
dey
shake
Everytime
dem
dey
want
to
celebrate
Me
I
don
dey
thank
god
say
I
make
am
You
sef
thank
god
you
go
make
am
oh
oh
oh
Balance
well
and
check
am
So
many
brothers
dem
dey
player
hate
Money
going
round
so
I
rotate
Na
double
bodyguard
make
you
rotate
am
It
is
funny
how
you
dey
see
me
Shey
na
because
I
nor
dey
try
before
Shey
na
because
I
don
dey
praise
the
lord
But
dont
forget
na
me
be
the
key
to
the
door
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Yay
yay
yay
Baby
my
gbedu
just
dey
drop
They
call
me
Wande
coal
and
my
money
work
work
And
all
the
girl
start
to
dey
shake
their
booty
non
stop
Na
where
I
dey
work
na
there
I
must
chop
And
anytime
I
dey
try
to
explain
to
my
people
say
My
people
dey
doubt
dem
talk
say
me
I
nor
fit
stand
Abi
na
them
get
when
Jehovah
understand
If
you
want
to
try
me
You
can
go
and
chop
sand
Some
people
speaking
looking
like
life
is
a
joke
Instead
them
to
be
working
and
be
hustling
for
the
dou
My
people
need
to
appreciate
abi
to
let
me
know
And
all
the
celebrities
they
already
know
So
this
is
what
I'm
tryna
say
basically
Anytime
you
see
me
make
you
know
say
money
dey
No
GBT
you
go
know
say
money
dey
If
you
go
GTB
you
go
see
say
money
dey
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
damfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Yay
yay
yay
See
sugar
Shebi
na
very
important
people
we
be
we
nor
be
regula
Shebi
na
game
we
dey
play
we
go
play
am
the
way
we
Play
snooker
Take
it
easy
well
or
else
you
might
be
gone
And
e
nor
matter
what
you
say
As
long
as
we
keep
the
burning
everyday
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Won
gbo
mi
nigboro
And
them
dey
hear
me
mi
nigboro
Won
wa
mi
nigboro
Them
dey
find
me
nigboro
Coz
awa
Lambo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
ahn
Coz
awa
lamfo
shere
Abor
abor
Ale
olo
wor
Yay
yay
yay
W
Ceezzy
Easy
1 Intro
2 Adura
3 Superwoman
4 We Ball
5 Same Shit
6 Monster
7 Skit
8 Wanted
9 African Lady
10 Ashimapeyin
11 Weekend
12 Plenty Love
13 Skit
14 Make You Mine (feat. 2Face Idibia)
15 Lowkey
16 Iyawo Mi
17 Jelly
18 Baby Hello
19 Wanted (Remix)
20 Kpono
21 Outro
22 Amorawa (feat. Burna Boy) [Bonus Track]
23 My Way (Bonus Track)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.