WHY? - Apogee текст песни

Текст песни Apogee - WHY?



No be you...
I no talk am
That thing I talk I no mean am
Cos I dey see am for your eyes you don change am
But for the sake of the money I might say it that am sorry but
You carry gun
You carry knife
You carry...
You carry bomb cos of little rat
But no be say he no fit talk or he no get mouth
Just hold on
Stay with me for a little while
But he still focus
He four pocket self don swell up
He buy four motor he wan ball out
He don buy ticket
He wan take off so but.
But why you wan pull me down
Why you no wan let me drink water drop cup
Shey you wan rule my life
Shey you wan use my time
Me and you like
We go wild wild wild west tonight
We go wild wild wild west tonight
We go wild wild west tonight aaahnnn
Verse 2 Kaptain
I take u as a brother
Anything dey bother u na me e still dey bother
If u dey down
I dey down too
I carry u for mind
If am balling I ball for the crew
My family,my girl and u aah
But u still dey hate me
Sit down with strangers for outside dey narrate me
Shey if dey drown u no fit save me?
Shey if dem dey play me u go join me or join dem to play me wahhh
Tell me wetin dey xup
No tell me say na jealousy na e make u dey wan turn against ur blood
Brother man make we discuss
I apologise for all my wrongs
But I for like make u clear me
If I do u bad e for better make u tell me
No be to dey fake smile
Anytime u dey near me
See how far brother man
From today u no be my brother man cos I no understand why...



Авторы: Jonathan Avram Wolf


WHY? - I. I may come out a broken yolk, I may come out on saddle.
Альбом I. I may come out a broken yolk, I may come out on saddle.
дата релиза
29-05-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.