Yemi Alade - Nobody текст песни

Текст песни Nobody - Yemi Alade



I dey wait for your love
U say u want a lover not a fighter
Person wer go make him head to calm down
If I ever leave u call me bastard(bastard bastard)
Baby why u acting like dis
Shay becoz I love passi Gladys
Ofe owerri no be Chinese
No one fit love u like dis ohh(nobody)
Go fiti love u like dis(nobody)
Go fiti kissing u like dis(nobody)
Uhunnnnn... nobody
So bby listen wen I say say
Me I go love everyday day
Uhhh wen u no get I go dey dey
Nobody
Uhunnnnn ... nobody
See ur baby she be UGLY CUTE
So baby pick me eaaaa
Baby common pick me nah
So baby wat it gonna be
Because u tell me sticking as e be
Enjoy like baby maka ni
I dey beg ohh
For ur love oh
For your love oh
I dey beg ohh
I dey beg ohh
For your love ohhhh
For ur love oh
For your love oh
I dey beg oh
I dey beg oh
For ur love oh
For your love oh
For ur loveeeee ohhhh
No one go love u like dis ohh(nobody)
Go fiti love u like dis(nobody)
Go fiti kissing u like dis(nobody)
Uhunnnnn... nobody
So bby listen wen I say say
Me I go love everyday day
Uhhh wen u no get I go dey deyNobody
Uhunnnnn ... nobody
See ur baby she be UGLY CUTE
So baby pick me eaaaa
Baby common pick me nah
U say want a lover not a fighter
Person wer go make him head to calm down
If I ever leave u call me bastard (bastard bastard)
Body body wer be Jupiter Jupiter eh
Original love no be copy cat
Brown skin like jupiten ohhhehhh
Shay na de way she de Waka
Abi na de Bobby on her bakar
Go fiti maki de kuku for de mata...
No one go love u like dis ohh(nobody)
Go fiti love u like dis(nobody)
Go fiti kissing u like dis(nobody)
Uhunnnnn... nobody
So bby listen wen I say say
Me I go love everyday day
Uhhh wen u no get I go dey dey Nobody
Uhunnnnn ... nobody
See ur baby she be UGLY CUTE
So baby pick me eaaaa
Baby common pick me nah
I dey wait for lovee




Yemi Alade - Woman of Steel
Альбом Woman of Steel
дата релиза
30-08-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.