Yemi Alade feat. Angelique Kidjo - Shekere текст песни

Текст песни Shekere - Angélique Kidjo , Yemi Alade



I see o be
Yemi alade oooo
I see o be
Ma ma ma
I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination
I see people under the tambourine o
Dancing like sey there's a celebration
Mamawaloko loko o
Legbeolo
Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home
All I want to do now is dancing lonbon lonbon
So I lock up and keep kokoro labe kondo
Waka enter weli well e dey happen uh yeah
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance.
Gbogbo eniyan so pe onijo kan be
Moni mori monini ko da mi lohun
Ile onijo pelegbe odo
O ninu re eko network ati ija
Mamawa loko loko o
Legbe olo
Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home
All I want to do now is dancing lonbon lonbon
So I lock up and keep kokoro labe kondo
Waka enter weli well e dey happen uh yeah
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance.
I see o be
Legbe olo
I see o be
Mi Oni eni ko da mi lohun
I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination
I see people under the tambourine o
Dancing like sey there's a celebration
Waka weli well e dey happen uh yeah
Dance for olonbo




Yemi Alade feat. Angelique Kidjo - Woman of Steel
Альбом Woman of Steel
дата релиза
30-08-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.