Yungsam feat. Lyta - Dupe текст песни

Текст песни Dupe - Lyta , Yungsam



Chill eh yeah yeah yeah yeah (unu cool)
Oh oh oh oh
Oluwa-Lyta now
Say dem call me Yungsam o
Say back then for Ajegunle
Wey them talk say the boy no go debe
Our polo gan don get label
Now the boy don dey shine won fe jen be
Wait, make you no go use your own o
Come spoil my own oh o
Dem wan chop the meat o
And give us the bone oh o. Wicked people people dem,
Dem wan take our throne but my God no go gree oo
He dey always dey see o (he dey always dey see)
Say my God no go gree oh o
He dey always see o (He dey always dey see)
Ki sha ma dupe
If i think all the things wey God do for my life o
Ki sha ma dupe
Blessings blessings blessings just dey follow the small boy o
Ki sha ma dupe
If i think all the things wey God do for my life o
Ki sha ma dupe
Blessings blessings blessings just
Dey follow the small boy o o yeah yeah
Yeah yeah oh now
Oluwa Lyta
For your mind you think say you wise,
You dey fimi se re when me busy dey grind and
Everything nah time oh oh oh iyanu ti sele
Ajegunle nah where me i come from
And no nobody send then i move on yeah eh
Koshi back then them go say make i koshi
Oya see me now now i'm balling
Phone is now ringing but their body is calling yeah
Kowo mi sha ti pe ah
Make we no go cause gobe
Kowo mi sha ti pe ah make we no go cause gobe yeah yeah eh eh eh ahh
Ki sha ma dupe
If i think everything wey God do for my life oh
Ki sha ma dupe ah
Blessings follow the small boy yeah yeah yeah
Ki sha ma dupe
Oluwa Lyta Yungsam yeah yeah yeah
Ka sha ma dupe
You know we runtown and you know we runtown
Ka sha ma dupe
Iyanu se le oti se le
Ka sa ma dupe
Yeah yeah ah ah eh eh
As you see me so na money be my target
Bread and beans no more the diet
Omini po-po omini science
Baba God give me success tablet oh
Them talk say we small but we no concur (concur concur oh)
Their babalawo self no fit to conjure (conjure conjure o)
We no fit to fall we strong like kingkong
(Kingkong kingkong oh)
Oluwa ni you don see Oluwa ni
Ki sha ma dupe
If i think all the things wey God do for my life o
Ki sha ma dupe
Ah blessing follow the small boy yeah yeah yeah
Ki sha ma dupe
If i think all the things wey God do for my life oh
Iyanu se le oti se le
Kasha ma dupe
Oluwa Lyta now Oluwa Lyta yeah yeah
Yungsam Yungsam again oh ah ah ah
Ajegunle to the world we're back again oh oh oh
We taking over you know taking over yeah you know
One word records




Yungsam feat. Lyta - Success
Альбом Success
дата релиза
14-06-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.