Yungsam - Seniorita текст песни

Текст песни Seniorita - Yungsam



Unu cool, yeah yeah
Say dem call me Yungsam,
One-word records
Yeah yeah yeah eh
Seniorita Seniorita
Sometimes i dey ask my self weytin dey do (baby i'm your choco-milo)
Na you be the medicine wey cure my fever (sweetie dodomido)
Your ikebe wan put me for trouble (baby ooo)
Amaka roll dat your waist
Pepper me one more time
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver
My baby no dey complain o even if i no get gucci or prada
She prefer my kabu kabu and she no even mind if i no get hummer
Na she be my ride on ride (Ride on ride)
If you leave me i go die (i go die go)
We go do the do together,
Say na me and you forever make we go stick like
Bread and butter no retreat and no surrender
We go do the do together say nah me and you forever
We go stick like bread and butter no retreat and no surrender
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver
Baby oya dance for me o, i love the way you shake that your body
Baby will you be my lover (yes) you are my everything
Baby i go shokomize you i will never scatterize
You, come make i peppermize baby let me socialize you
You dey scatter my dada you dey make me dey go (tingalinliinlin) baby
Mi jowo wa gbe mi sa ya (sweetie dodomido)
Baby jowo je ka jo ma gbadun ka jo ma gbadun
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver
Seniorita mamacita bo se judi yen gan gan dey make me shiver




Yungsam - Success
Альбом Success
дата релиза
14-06-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.