Zlatan feat. Bella Shmurda - Polongo (feat. Bella Shmurda) текст песни

Текст песни Polongo (feat. Bella Shmurda) - Zlatan , Bella Shmurda



Yeah man
(Yo)
Brand new, Zlatan and Bella Shmurda go shock una
I thin' you don see am?
Ibile
(One)
Say, I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeah, I'm a killer
As for your gate oh, I'm a winner
Them no 'gree, ask dem, them know, ahh
Oya, bami pe Sarafina
K'owa 'le pelu Omotena
I just get a new Range Rover
On my way here to see my mother
Won polongo, shey won polongo?
See, I don go (Bella don blow)
Ahh, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow, yeah-yeah
Maami won polongo
Yeah, won palanga
Say, I don go (Bella don blow)
Yeah, maami wan polongo
Yeah, won palanga
Say, I don blow
Oya, oya
Won ni "Omotena, no"
If you no give me chance, somethin' mo ma do
I give you all my money still, you do me wayo
Wayo, wayo
Baby, say, me, I no go go
Gbagbe Yemassee, I can be your Commando
Baby girl, tinba fun won ni one blow, seven die
One blow, dem go die one oh
(One)
Iye me, iye me oh
T'oba rimi, won s'oro mi l'eyin
T'oba rimi, Olohun ngbo, won a le oh
Yeah, iye me, iye me oh
Ice on, dem no fit shake am
Olohun ngbo, talo fe be oh?
(Yo)
Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla)
Lyrically yeah, I'm a killer (I'm a killer)
As for your gate oh, I'm a winner
Them no 'gree, ask dem, them know, ahh (astala, astala)
Oya, bami pe Sarafina (Sarafina)
K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, 'Tena)
I just get a new Range Rover
On my way here to see my mother (see my mother)
(One)
Won polongo, shey won polongo?
See, I don go (Bella don blow)
Ahh, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow, yeah-yeah (Bella don blow)
Maami won polongo
Yeah, won palanga
Say, I don go (Bella don blow)
Yeah, maami wan polongo
Yeah, won palanga
Say, I don blow (astala, astala)
Say, I don dey ball like Roger Milla (Roger Milla)
Lyrically yeah, I'm a killer (I'm a killer)
As for your gate oh, I'm a winner
Them no 'gree, ask dem, them know, ahh (astala, astala)
Oya, bami pe Sarafina (Sarafina)
K'owa 'le pelu Omotena (oh-oh, Omotena)
I just get a new Range Rover
On my way here to see my mother (see my mother)
(One)
Won polongo, shey won polongo?
See, I don go (Bella don blow)
Ahh, maami wan polongo
Shey won polongo?
Say, I don blow (Bella don blow)
Maami won polongo
Say, I don blow
Astala, astal'
(It's STG)
(Yo)
(Yo Rexxie pon dis one)



Авторы: Bella Shmurda, Zlatan


Zlatan feat. Bella Shmurda - Resan
Альбом Resan
дата релиза
05-11-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.