Текст песни That Guy - Zlatan
Kapaichumarimarichopaco
(Chech)
Ayiii
(Change
your
Producer)
Astalavi,
give
them
Say
Adam
chop
apple
Abi
you
no
dey
read
bible?
What
will
be
will
be,
na
english
be
obstacle
Many
people
don
try,
many
people
don
fail
I
no
wan
be
that
guy
If
you
sabi
law
of
gravity
se,
you
no
go
wan
gapa
I
say,
many
people
make
am,
many
people
succeed
Dem
no
get
long
life
When
the
time
comes
brother,
you
must
cry
your
cry
Everyday,
I
dey
thank
God
for
my
life
Say
na
your
plaster
make
all
my
corner
tight
I
dey
pray
to
Jah
make
I
no
backslide
Agege
Bread
wey
don
turn
to
slice
Many
people
don
try,
many
people
don
fail
I
no
wan
be
that
guy
Say
I
thank
God
say
I
no
give
up
Dem
foh
dey
whine
me
like
Satan
whine
Jesus
(je'omo)
I
call
them,
so,
dem
no
pick
up
When
I
dey
see
this
money,
still
dem
no
tell
us
Dubai,
Peckham,
and
I
run
am
one
kind
This
your
music,
dem
must
see
am
worldwide
(kilowi?)
You
wan
stop
me?
e
be
like
say
you
wan
die
You
wan
know
wetin
me
and
God
don
conclude
for
all
star
Mr.
Investor
As
you
dey
vex,
make
you
chop
life
oh
'Cause
if
you
kpeme
oh,
nothing
wey
you
go
carry
go
Many
people
don
try,
many
people
don
fail
I
no
wan
be
that
guy
If
you
sabi
law
of
gravity
se,
you
no
go
wan
gapa
I
say,
many
people
make
am,
many
people
succeed
Dem
no
get
long
life
When
the
time
comes
brother,
you
must
cry
your
cry
Everyday,
I
dey
thank
God
for
my
life
Say
na
your
plaster
make
all
my
corner
tight
I
dey
pray
to
Jah
make
I
no
backslide
Agege
Bread
wey
don
turn
to
slice
Many
people
don
try,
many
people
don
fail
I
no
wan
be
that
guy
I
no
wan
come
this
life
in
vain
I
no
come
this
life
to
come
fail
I
no
wan
know
hunger
again
When
my
gbedu
drop,
all
of
them
dide
Awon
toh
nipe
"koshe
shey"
Won
pe
mi
nsin,
won
fe
ba
nshere
Ere
ife
tabi
suwe?
E
dakun,
e
je
k'oro
wa
maye
Mr.
Investor
As
you
dey
vex,
make
you
chop
life
oh
'Cause
if
you
kpeme
oh,
nothing
wey
you
go
carry
go
Many
people
don
try,
many
people
don
fail
I
no
wan
be
that
guy
If
you
sabi
law
of
gravity
se,
you
no
go
wan
gapa
I
say,
many
people
make
am,
many
people
succeed
Dem
no
get
long
life
When
the
time
comes
brother,
you
must
cry
your
cry
Everyday,
I
dey
thank
God
for
my
life
Say
na
your
plaster
make
all
my
corner
tight
I
dey
pray
to
Jah
make
I
no
backslide
Agege
Bread
wey
don
turn
to
slice
(Timi
Jay
on
the
track)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.