Текст песни Rodman Style / Dre's Interlude - prettyboydo
Politicians,
the
ones
wey
dey
for
office
Be
the
same
ones
wey
dey
from
when
my
mom
deliver
me
Not
complaining,
cos
me
no
want
buy
market
Me
I'm
just
informing
how
things
dey
run
for
mi
country
If
you
no
wish
me
well,
you
need
to
leave
and
be
gone
If
you
no
wish
me
well,
you
need
to
leave
and
be
gone
Cos
life
in
Gidi,
it
be
like
evil
forest
If
you
add
to
me
stress,
to
react
is
compulsory
We
on
road
for
this
dough
oo
ooo
oo
I
got
foes,
still
got
foes
oo
oo
ooo
Me
na
ologo
ologo,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
If
you
hold
my
sokoto
sokoto,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
Girls
dey
follow
go,
follow
go
when
dey
come
my
side
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
If
you
hold
my
Sokoto
Sokoto,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
I
thank
the
Lord
the
boy
done
pop
like
cherry
Did
a
lot
before
you
saw
me
sing
on
your
telly
If
na
bread,
all
my
guys
get
am
pere
I
represent
Ikuru
town
and
Ikwere
Told
my
mom
I
never
meant
to
cut
corners
But
back
then
I
charged
60k
for
1 quarter
Thats
how
I
learnt
to
keep
my
Cool
in
hot
water
Cos
when
Popo
stop
the
whip,
look
don't
you
dare
stutter
Hustle
like
a
danfo
driver,
sure!
Just
to
see
it
doesn't
mean
after
all
Still
I
chase
my
dreams
and
conquered
my
fears
Tell
a
hater
make
him
pack
him
load
and
commot
Politicians,
the
ones
wey
dey
for
office
Be
the
same
ones
wey
dey
from
when
my
mom
deliver
me
Not
complaining,
cos
me
no
want
buy
market
Me
I'm
just
informing
how
things
dey
run
for
mi
country
If
you
no
wish
me
well,
you
need
to
leave
and
be
gone
If
you
no
wish
me
well,
you
need
to
leave
and
be
gone
Cos
life
in
Gidi,
it
be
like
evil
forest
If
you
add
to
me
stress,
to
react
is
compulsory
We
on
road
for
this
dough
oo
ooo
oo
I
got
foes,
still
got
foes
oo
oo
ooo
Me
na
ologo
ologo,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
If
you
hold
my
Sokoto
Sokoto,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
Girls
dey
follow
go,
follow
go
when
dey
come
my
side
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
If
you
hold
my
Sokoto
Sokoto,
no
fit
stop
my
shine
Dem
dey
jogodo
jogodo
to
my
Rodman
style
How
the
fuck
you
gon'
call
me
lazy
Your
teeny
weeny
bag
don't
phase
me
Till
the
end
that's
how
they
raised
me
Yea
this
life
shit
yea
its
crazy
All
these
critics
trynna
score
me
All
you
rapper
shit
just
bore
me
This
alte
shit
ain't
for
me
How
the
fuck
you
gon'
try
ignore
me?
Don't
make
me
have
to
call
mans
for
you
If
I
call
mans
then
mans
go
fall
you
Be
like
say
you
mans
done
dey
foil
Naija
boy
yea
king
of
the
soil
Yaa
man
Tell
them
hide
all
their
wives
and
daughters
Mi
count
hundreds,
mi
no
get
quarters
Just
to
make
bread,
mi
move
like
corper
Try
to
start
shit
with
me,
I
stop
am
Then
I
used
to
ship
trees,
I
stop
it
Back
then
when
my
worst
fear
na
police
Now
they
ask
my
worst
fear,
lose
profit
Thats
why
mi
treat
the
studio
like
office
Senior
man
want
come
test
my
gangsta
Cos
the
music
come
spread
like
cancer
Touch
my
bread
man
go
leak
like
Fanta
Don't
let
your
mom
open
box
like
Santa
To
clarify
what
I
mean,
that's
coffin
BTE
we
don't
take
no
nonsense
Far
say
Pretty
spit
heat
like
furnace
And
my
wallet
dey
thick
like
forest
I
praise
the
Lord
I
control
my
anger
When
they
steal
my
hair,
flow
and
lamba
But
I
count
my
bread,
I
no
go
raise
1 muscle
If
you
see
their
pics,
you
think
I
get
stunt
double
If
you
wanna
try,
you
need
a
tool
and
hammer
Thats
probably
why
all
your
shots
so
subtle
All
my
boys
holding
tools,
no
cuddles
Please
don't
make
the
feds
solve
a
case
like
puzzle
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.