Chillz feat. Falz - Chop Life Lyrics

Lyrics Chop Life - Chillz feat. Falz



(Falz)
Yah, Bahd guys in the building
Ladies & Gentumein
We are ready toe enjoynnn awaseyv
Dazztt right
My name is Falz A.K.A Falz the Bahd guy
And I have my man Chillz in the building too
Hehehe
Chillz what′s good
I wan enjoy my life
I dey try, I dey work hard oo, thank God say we survive
It's going down tonight
I phone up the mandem oo
Tell dem say we dey ride
Are you ready yeah?
Secure the goods for the belly yeah
This Na the groove keep it steady yeah
I′m in the mood for some merriment
All we need is some good vibes & rhythm,
Bring up the energy
Things dey for setting
Feeling the scenery
Good life we living
E no be gimmicks
I no go hustle finish to end up for cemetery
Say
Abeg o, my guy
I go chop life before life go chop me
Abeg o, my guy
As I dey my lane Biko no disturb me
I'm feeling, alright
My brother make I chop life before life go chop me
Abeg o
Nobody can stop me
Bad guys in the building
Tell the DJ to pump up the melody
Make sure your people dem no drop the energy
Man must worry but shayo ni remedy
So tell the waiter to pass me the (Bring it over here)
I don't see the enemies
I still dey hustle I′m trying to be legendary
Me and the paper we don geti chemistry
Say she go dey there for me till eternity
(Forever & ever)
Yolo, that na the motto
You no go see this kind drip, comman takey photo
She never see this kind whip no be like your Volvo
Ab o ri bi mo shey n rin pelu swag olowo
Kilonwo?
See you, you still dey dey form oh
Shey you no go turn up before rapture come oh
Shey you no go do something with that bottom oh
Me I go chop life before life will chop me, nobody can stop me
Say
Abeg o, my guy
I go chop life before life go chop me
Abeg o, my guy
As I dey my lane Biko no disturb me
I'm feeling, alright
My brother make I chop life before life go chop me
Abeg o!
Nobody can stop me
Abeg o
Omo e no go funny
If I spend all my time chasing money
And when I finally done get the money
No come get the time to enjoy the money
I say, e no go funny
If I spend all my time chasing money
And when I finally done get the money
No come get the time to enjoy the money
Ok, dazzz right, lezzzhavveeet, come onx 4




Chillz feat. Falz - Good Vibes, Vol. 1
Album Good Vibes, Vol. 1
date of release
28-06-2019



Attention! Feel free to leave feedback.