Chillz - Dey Alright Lyrics

Lyrics Dey Alright - Chillz



Everyday I thank the lord for my life
Coz I get one life to live I no fit think am twice
And every step I take them wan criticize me
When I see the sun I know I'm alright yeah
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright yeah
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright yeah
I got one for the money and two for the show
Oluwa dey keep my soul
Keep me safe and sound when I dey on the road eeh
I'm counting my blessings oh blessings yah yha
Blessing follow me, everyday na blessing yah yha
As far as my eyes can see
Today I thank the lord for my life
Coz I get one life to live I no fit think am twice
And every step I take them wan criticize me
When I see the sun I know I'm alright
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright yeah
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright yeeh
Dem no know my story but they wan judge me
That's why I really give God all the glory
Coz They cant touch me
To all the people wey dey wait my music tell them I'm coming
And if you feel it, if you feel it
Help me sing say
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright yeah
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright eeh
Dem no know my story but they wan judge me
That's why I really give God all the glory
Coz They cant touch me
To all the people wey dey wait my music tell them I'm coming
And if you feel it, if you feel it
Help me sing say
I go dey alright
I go dey alright
I go dey alright
We go dey alright
We go dey alright
You go dey alright
I do dey alright
I go dey alright
Yeah e yeh eeh
We go dey alright
We go dey alright eeh
Alright alriiight




Chillz - Good Vibes, Vol. 1
Album Good Vibes, Vol. 1
date of release
28-06-2019




Attention! Feel free to leave feedback.