Lyrics Amen - Falz
Jesus
Christ
our
Lord
Amen,
amen,
amen
Somebody
believe
Shout
the
loudest
hallelujah
Amen
In
the
name
of
Jesus
Amen
Hallelujah
somebody
Waka,
waka,
waka,
waka,
waka,
waka,
waka
Waka,
waka,
waka,
waka,
waka,
waka
Pull
up
in
that
Rolls
Royce
Ghost
My
bodyguard
armed
Oga
don't
come
close
(Amen)
I
get
bread
bakery
e
dey
my
condo
But
I
dey
feed
five
thousand
with
only
one
loaf
My
dough
dey
flow
Oluwa
gba
control
My
goal
is
to
make
sure
you
give
Christ
your
soul
If
you
don't
put
your
offering
and
tithe
in
the
bowl
Waka,
waka,
waka,
waka
Blessing
on
your
life
go
slow
Pastor,
pastor
I
don
dey
find
you
My
people
dem
dey
Na
so
dem
talk
we
sure
We
gullible
to
the
core
If
you
drop
all
you
got,
it's
impossible
to
be
poor
(Amen)
Put
your
hands
in
your
purse
Give
everything
to
the
church
And
I
promise
you
the
Lord
will
come
knocking
on
your
door
It's
funny
when
you
say
I'm
working
like
an
unbeliever
It's
ironic
you
tell
me
to
be
my
brother's
keeper
(Amen)
Take
our
money,
set
up
Uni
And
your
church
members
can't
even
afford
the
school
fees
The
people
don
come
my
station
Dem
come
give
us
their
contribution
So
the
taste
of
that
holy
Communion
is
too
sweet
Be
like
say
you
don
forget
the
thing
you
talk
for
pulpit
(Amen)
Everybody
and
their
mama
still
dey
take
your
bullshit
If
my
sermon
worry
you
E
mean
say
the
shoe
fit
More
Catholic
than
the
pope
More
faithful
than
the
bishop
I
know
some
kind
drug
wey
dem
call
religion
(Amen)
I
dey
pray
to
God,
I
hope
I
make
it
to
his
kingdom
Wow,
the
man
of
God
is
busy
raking
in
millions
Oh
God
God
And
dem
do
go
kpa,
kpa,
kpa,
kpa,
kpa
Shout
the
loudest
I
know
some
fanatics
go
talk
Yeah
it's
more
than
likely
The
person
I
fight
for
go
turn
around
fight
me
(Amen)
Tell
your
doctor
you
enjoy
the
headache
Kill
the
messenger
throway
the
message
Fine
suitor
sweet
talk
Na
e
be
the
template
Church
plenty
pass
school
for
inside
my
estate
(Amen)
You
sell
hope,
you
sell
faith,
You
sell
dreams
to
get
paid
Na
congregation
money
but
dem
no
go
see
percentage
Inside
the
church
we
having
some
scene
that
they
are
dragging
away
the
pastor
Some
of
the
members
spoke
on
what
could
have
caused
the
show
of
shame
in
the
church
He
raises
funds
in
the
church
and
keep
the
money
in
his
purse
Without
giving
to
the
church
authorities
What
this
man
has
done
is
to
destabilize
the
church
To
destroy
this
church
No
wonder
Shout
the
loudest
hallelujah
Waka,
waka,
waka,
waka,
waka
When
they
started
the
offering
at
a
thousand
dollars
And
then
they
said
if
you
don't
got
cash
Then
we
go
ATM
machines
I
don't
understand
that
logic
I
don't
understand
that
way
of
thinking
I
don't
understand
that
to
be
what
religion
is
1 Amen
2 Paper
3 Talk
4 After All Said and Done
5 Follow Follow
6 E No Finish
7 Brother's Keeper
8 Johnny
9 Hypocrite
Attention! Feel free to leave feedback.