Lyrics Johnny - Falz
Ahn
Johnny
just
drop
Na
person
shout
am
down
Johnny
wey
dey
innocent
Johnny
wey
dey
new
in
town
Them
kill
am
for
Jos
For
no
just
cause
Nobody
fit
comot
for
house
dem
no
born
us
Johnny
no
get
priviledge
But
Johnny
want
more
E
wan
go
study
Johnny
say
e
wan
be
doctor
Em
family
die
for
the
same
floors
Same
floors
wey
em
blood
pour
why
we
no
fit
be
one
bros
What'
you
wasting
all
the
blood
for
Shey
na
religion
abi
culture
Abi
politician
wey
dey
sponsor
wetin
be
the
thing
wey
dey
cause
war
wey
you
no
stop
to
dey
drop
blood
who
do
you
need
to
stone
me
the
Matchete
What
is
the
point
of
the
gunshot
Pause
Johnny
just
drop
(Johnny
just
drop)
Johnny
just
drop
For
no
just
cause
Ah
Come
Ah
Johnny
come
Johnny
go
Johnny
just
complete
em
youth
service
Passing
out
tomorrow
So
the
guys
dem
do
party
For
the
place
wey
the
boys
dem
dey
meet
usually
One
or
two
drinks
to
relax
No
be
say
dem
too
shack
Time
don
go
Night
don
show
Make
dem
come
go
house
Who
stand
for
road
Make
I
horn
oh
Na
em
po
po
shout
Park
there
Where
your
particulars
And
where
do
you
think
that
you
are
going
like
this
Nu
wo
yi
ale
Elu
kpe
le
ma
beh
Te
ba
soro
ju,
ema
teh
una
don
run
go
chop
life
oya
give
me
my
share
Before
them
talk
one
e
say
shut
up
Small
boy,
who
dash
you
liver?
talk
more
I
go
cock
gun
small
time
e
don
pull
trigger
ah
E
don
kill
am
oh
we
are
gonna
have
a
short
break
Everybody
say
yea
yea
yea
yea
Johnny
just
drop
Na
po-po
shoot
am
down
This
motherfucking
trigger-happy
nigga
just
cause
unnecessary
sorry
for
em
family
sha
All
because
them
no
oblige
you
when
you
ask
for
some
cash
No
fucking
dreads,
no
weapons
Just
him
and
his
guys
in
his
car
You
have
the
guts
to
tell
me
you
accidentally
discharge
Mad
man
Waka
You
be
bloody
bastard
You
waste
a
life
and
try
to
tell
me
that
you'
sorry
after
Trying
times
and
dark
days
is
just
becoming
darker
It's
still
the
same
sad
story
just
another
chapter
Johnny
drop
for
Borno
Johnny
kpai
for
Plateau
Some
blame
it
on
religion
Some
they
fight
for
Malu
Johnny
drop
for
Lagos
cause
a
foolish
man
overdo
Johhny
continue
to
drop
Eyan
melo
lo
maku
Eyan
melo
lo
maku
Eyan
melo
lo
maku
1 Amen
2 Paper
3 Talk
4 After All Said and Done
5 Follow Follow
6 E No Finish
7 Brother's Keeper
8 Johnny
9 Hypocrite
Attention! Feel free to leave feedback.