Falz - Johnny - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Falz - Johnny




Johnny
Johnny
Ahn
Ahn
Johnny just drop
Johnny vient de tomber
Na person shout am down
Quelqu'un l'a abattu
Johnny wey dey innocent
Johnny qui est innocent
Johnny wey dey new in town
Johnny qui est nouveau en ville
Them kill am for Jos
Ils l'ont tué à Jos
For no just cause
Sans raison
Nobody fit comot for house dem no born us
Personne ne peut sortir de sa maison, nous ne sommes pas nés comme ça
Johnny no get priviledge
Johnny n'a pas de privilège
But Johnny want more
Mais Johnny veut plus
E wan go study
Il veut étudier
Johnny say e wan be doctor
Johnny dit qu'il veut être médecin
Em family die for the same floors
Sa famille est morte dans les mêmes étages
Same floors wey em blood pour
Les mêmes étages son sang a coulé
why we no fit be one bros
Pourquoi on ne peut pas être frères
What' you wasting all the blood for
Pourquoi gaspiller tout ce sang
Shey na religion abi culture
Est-ce la religion ou la culture
Abi politician wey dey sponsor
Ou un politicien qui finance
wetin be the thing wey dey cause war
Qu'est-ce qui cause la guerre
wey you no stop to dey drop blood
Que tu ne peux pas arrêter de verser du sang
who do you need to stone me the Matchete
Qui a besoin de me lapider, la machette
What is the point of the gunshot
Quel est le but de ces coups de feu
Pause
Pause
Johnny just drop
Johnny vient de tomber
(Johnny just drop)
(Johnny vient de tomber)
Johnny just drop
Johnny vient de tomber
For no just cause
Sans raison
Ah
Ah
Come
Viens
Ah
Ah
Johnny come
Johnny viens
Johnny go
Johnny va
Johnny just complete em youth service
Johnny vient de terminer son service militaire
Passing out tomorrow
Il est libéré demain
So the guys dem do party
Donc les gars ont fait la fête
For the place
A l'endroit
wey the boys dem dey meet usually
les garçons se rencontrent habituellement
One or two drinks to relax
Un ou deux verres pour se détendre
No be say dem too shack
Ce n'est pas qu'ils aient trop bu
Time don go
Le temps est passé
Night don show
La nuit est tombée
Make dem come go house
Pour qu'ils puissent rentrer à la maison
Who stand for road
Qui est debout sur la route
Make I horn oh
Je vais klaxonner oh
Na em po po shout
C'est lui qui crie po po
Park there
Stationne
Where your particulars
sont tes papiers
And where do you think that you are going like this
Et penses-tu aller comme ça
Nu wo yi ale
Nu wo yi ale
Elu kpe le ma beh
Elu kpe le ma beh
Te ba soro ju, ema teh
Te ba soro ju, ema teh
una don run go chop life
Vous avez couru pour profiter de la vie
oya give me my share
Allez, donne-moi ma part
Before them talk one
Avant qu'ils ne disent un mot
e say shut up
Il a dit tais-toi
Small boy, who dash you liver?
Petit garçon, qui t'a donné du courage ?
talk more I go cock gun
Parle encore, je vais armer mon fusil
small time e don pull trigger
Peu de temps après, il a tiré la gâchette
ah
ah
E don kill am oh
Il l'a tué oh
we are gonna have a short break
On va faire une courte pause
Everybody say yea yea
Tout le monde dit oui oui
yea yea
oui oui
Johnny just drop
Johnny vient de tomber
Na po-po shoot am down
C'est le policier qui l'a abattu
This motherfucking trigger-happy nigga
Ce putain de type qui tire à tout va
just cause unnecessary sorry for em family sha
Juste une cause inutile, condoléances à sa famille
All because them no oblige you when you ask for some cash
Tout ça parce qu'ils ne t'ont pas donné d'argent quand tu leur as demandé
No fucking dreads, no weapons
Pas de dreadlocks, pas d'armes
Just him and his guys in his car
Juste lui et ses gars dans sa voiture
You have the guts to tell me you accidentally discharge
Tu as le culot de me dire que tu as tiré par accident
Mad man
Fous
Waka
Va te faire voir
You be bloody bastard
Tu es un putain de salaud
You waste a life and try to tell me that you' sorry after
Tu gaspilles une vie et tu essaies de me dire que tu es désolé après
Trying times and dark days is just becoming darker
Les temps difficiles et les jours sombres deviennent de plus en plus sombres
It's still the same sad story just another chapter
C'est toujours la même triste histoire, juste un autre chapitre
Johnny drop for Borno
Johnny est tombé à Borno
Johnny kpai for Plateau
Johnny est mort au Plateau
Some blame it on religion
Certains blâment la religion
Some they fight for Malu
Certains se battent pour Malu
Johnny drop for Lagos cause a foolish man overdo
Johnny est tombé à Lagos parce qu'un homme stupide a exagéré
Johhny continue to drop
Johhny continue de tomber
Eyan melo lo maku
Eyan melo lo maku
Eyan melo lo maku
Eyan melo lo maku
Eyan melo lo maku
Eyan melo lo maku





Writer(s): folarinde falana


Attention! Feel free to leave feedback.