Lyrics Hypocrite - Demmie Vee , Falz
Huh
huh
yeah
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
Huh
huh
Nobody
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
People
just
dey
do
like
say
na
dem
be
Jesus
People
so
wicked,
but
they
so
religious
Who
dey
calculate,
he
no
dey
show
the
figures
Who
dey
demonstrate,
wey
dey
run
leave
us
People
too
complain,
but
dey
fear
to
speak
up
You
don't
want
to
die,
but
nothing
to
leave
Christain
and
corrupt
no
suppose
be
mixture
Real
musulumi
no
suppose
dey
thief
jhor
Real
talk
nobi
fight
rather
Everybody
getty
fault
for
inside
matter
We
dey
talk
human
right,
we
no
respect
am
Who
are
we
to
crucify
the
homosexuals
Most
of
una
don
dey
involved
from
time
But
nobi
anybody
business
who
you
wan
climb
You
dey
form
gentleman
when
we
dey
with
you
but
you
go
still
go
home
beat
your
wife
to
stupor
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
(huh
huh)
Nobody
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Everybody
is
a
mothafkin
hypocrite
o
Pastor
wey
dey
do
like
say
he
nobi
sinner
See
the
spec
in
your
eye,
no
dey
point
finger
What
about
the
really
greedy
politician
Acting
like
he
really
care
for
the
layman
And
what
about
even
you
voters
wey
dey
act
like
say
you
only
see
two
jokers
Recycle
the
same
corrupt
men
Later
you
complain
you
say
you
hate
the
government
And
the
fake
prophets
Some
dey
for
convent
With
underage
boys
wey
dey
make
boyfriend
And
you
claim
concerned
when
you
messing
with
the
minor
Some
say
na
devilbox
o
No
telly
for
thier
palor
Eh
eh,
because
you
nobi
virgin,
you
no
meet
am
well
But
the
one
wey
tie
scarf,
you
no
give
am
help
Oh
you
say
you
no
dey
smoke
You
no
dey
drink
the
liquor
But
heart
dey
evil
Shey
you
see
the
picture
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
(huh
uh)
Nobi
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
Of
course
I
know
truth
is
bitter
Bitter
gidi
gan
pass
bitter
leaf
What
is
the
essence
of
debating
When
we
know
the
truth
in
our
mind
Why
you
come
dey
do
like
say
you
no
dey
shit
Why
you
come
dey
do
like
say
you
no
dey
love
o
We
no
fit
be
the
same
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
1 Amen
2 Paper
3 Talk
4 After All Said and Done
5 Follow Follow
6 E No Finish
7 Brother's Keeper
8 Johnny
9 Hypocrite
Attention! Feel free to leave feedback.