Falz - Johnny - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Falz - Johnny




Ahn
Ан!
Johnny just drop
Джонни, просто брось.
Na person shout am down
На человека кричу, я подавлен.
Johnny wey dey innocent
Джонни Вей дей невинен.
Johnny wey dey new in town
Джонни Вей дей, новый в городе.
Them kill am for Jos
Они убивают ам за Джоса.
For no just cause
Нет правого дела.
Nobody fit comot for house dem no born us
Никто не подходит комоту для дома, дем, не рожден нами.
Johnny no get priviledge
Джонни, не получай привилегий.
But Johnny want more
Но Джонни хочет большего.
E wan go study
E wan GO учиться
Johnny say e wan be doctor
Джонни говорит: "Будь доктором!"
Em family die for the same floors
Семья ЭМ умирает за те же этажи.
Same floors wey em blood pour
Те же этажи, что и они, льются кровью.
why we no fit be one bros
почему мы не подходим друг другу?
What' you wasting all the blood for
Зачем ты тратишь всю свою кровь?
Shey na religion abi culture
Шей-на-религия, Аби-культура.
Abi politician wey dey sponsor
Аби политик, Wey Dey sponsor
wetin be the thing wey dey cause war
wetin быть то, что wey dey причиной войны.
wey you no stop to dey drop blood
ты не остановишься, чтобы дей пролил кровь.
who do you need to stone me the Matchete
кто тебе нужен, чтобы побить меня камнями?
What is the point of the gunshot
В чем смысл выстрела?
Pause
Пауза.
Johnny just drop
Джонни, просто брось.
(Johnny just drop)
(Джонни, просто брось!)
Johnny just drop
Джонни, просто брось.
For no just cause
Нет правого дела.
Ah
Ах!
Come
Давай!
Ah
Ах!
Johnny come
Джонни, давай!
Johnny go
Джонни, иди!
Johnny just complete em youth service
Джонни, просто закончи их молодежную службу.
Passing out tomorrow
Завтра ты потеряешь сознание.
So the guys dem do party
Так что, ребята, веселитесь!
For the place
За место ...
wey the boys dem dey meet usually
Wey The boys dem dey встречаются обычно.
One or two drinks to relax
Один или два бокала, чтобы расслабиться.
No be say dem too shack
Нет, не говори, что дем тоже лачуга.
Time don go
Время, не уходи.
Night don show
Ночное шоу Дона.
Make dem come go house
Сделай так, чтобы дем пришел домой.
Who stand for road
Кто стоит на дороге?
Make I horn oh
Пусть я горну, ОУ!
Na em po po shout
На ЭМ по по крик!
Park there
Припаркуйся там.
Where your particulars
Где ваши данные?
And where do you think that you are going like this
И куда, по-твоему, ты направляешься?
Nu wo yi ale
Nu wo yi ale
Elu kpe le ma beh
Elu kpe le ma beh
Te ba soro ju, ema teh
Te ba soro ju, ema teh.
una don run go chop life
УНА-Дон, беги, давай, Руби жизнь.
oya give me my share
Оя, дай мне мою долю.
Before them talk one
Перед ними поговори один.
e say shut up
e скажи: "заткнись!"
Small boy, who dash you liver?
Маленький мальчик, кто разбил тебе печень?
talk more I go cock gun
говорить больше, я иду на хуй пистолет.
small time e don pull trigger
маленькое время, и не жми на курок.
ah
ах!
E don kill am oh
E don kill am oh
we are gonna have a short break
у нас будет небольшой перерыв.
Everybody say yea yea
Все говорят: Да, да!
yea yea
да, да!
Johnny just drop
Джонни, просто брось.
Na po-po shoot am down
На ПО-по, сбей меня!
This motherfucking trigger-happy nigga
Этот чертов спусковой крючок-счастливый ниггер.
just cause unnecessary sorry for em family sha
просто причини ненужные извинения семье ЭМ ша.
All because them no oblige you when you ask for some cash
Все потому, что они не обязывают вас, когда вы просите немного денег.
No fucking dreads, no weapons
Ни гребаных страхов, ни оружия.
Just him and his guys in his car
Только он и его парни в машине.
You have the guts to tell me you accidentally discharge
У тебя хватило мужества сказать мне, что ты случайно освободился.
Mad man
Сумасшедший.
Waka
Вака!
You be bloody bastard
Будь проклятым ублюдком!
You waste a life and try to tell me that you' sorry after
Ты тратишь жизнь впустую и пытаешься сказать мне, что сожалеешь после.
Trying times and dark days is just becoming darker
Тяжелые времена и темные дни становятся все темнее.
It's still the same sad story just another chapter
Это все та же грустная история, просто еще одна глава.
Johnny drop for Borno
Джонни бросает ради Борно.
Johnny kpai for Plateau
Джонни kpai для плато.
Some blame it on religion
Некоторые винят в этом религию.
Some they fight for Malu
Некоторые сражаются за малу.
Johnny drop for Lagos cause a foolish man overdo
Джонни бросает в Лагос, потому что глупец переусердствует.
Johhny continue to drop
Джонни продолжает падать.
Eyan melo lo maku
Эйан Мелу Ло Маку.
Eyan melo lo maku
Эйан Мелу Ло Маку.
Eyan melo lo maku
Эйан Мелу Ло Маку.





Writer(s): folarinde falana


Attention! Feel free to leave feedback.