Lyrics YakaChana - Where U Dey Go - Fancy Gadam , Mr Eazi
Ino
be
u
say
u
dey
luv
am,
Now
he
dey
follow
you
wey
u
dey
run
oo
(Yaka
chana)2*
Zulu
Yaka
chana,
Yaka
chana
You
promise
am
you
ll
never
leave
am
Now
he
dey
follow
u
way
u
dey
run
oo
(Yaka
chana)2*
Zulu
Yaka
chana
aaa
Yaka
chana
I
talk
say
ma
X
de
make
a
dey
tire
So
I
decide
to
retire
The
new
one
de3
ibi
fire
Chai
frying
pan
to
fire
I
dey
follow
this
guy
it
is
a
paper
Always
he
come
dey
give
me
paper
Now
he
do
the
thing,
he
tell
me
later,
ooh
later
later
Atunfade
min,
bangyi
ba
Rana
da
kabari
nyi
kuka
Aiy,
Atunfade
min
bangyi
ba
Rana
da
kabari
nyi
kuka
(Kabari
inatatunane,
Ayumina
kawal
kal
kuladane)2*
Atunfade
min
bangyi
ba
Rana
da
kabari
nyi
kuka
Into
bi
u
say,
u
dey
luv
am
Now
he
dey
follow
u
way
u
dey
run
oo
(Yaka
chana)2*
Zulu
Yaka
chana
Yaka
chana
You
promise
am
u
ll
never
leave
am,
Now
he
dey
follow
u
wey
u
dey
run
oo
(Yaka
chana)
Zulu
Yaka
chana
aa
yaka
chana
U
no
sey
u
be
Casanova,
no
9 u
be
top
striker
Wey
he
dey
lie
to
u
still
u
be
customer
Sake
of
the
love
way
u
dey
search
So
believe
in
all
the
lies
Amina
make
u
shine
your
eyes
oo
This
guys
dey
be
chop
and
go
One
time
dem
go
touch
and
go
You
for
no
gree
dem
dey
mush
mango
Dem
dey
come
see
wayo
Yaka
chana,
where
u
dey
go
Yaka
chana,
where
u
dey
go
Yaka
chana
So
u
forget
the
things
u
told
me
You
ll
never
leave
me
o
Say
no
matter
dey
situation
I
go
be
your
honey
oo
Now
you
play
ma
heart
like
a
footballer
And
run
like
Usain
Bolt
You
play
my
heart
like
a
footballer
And
run
like
Usain
Bolt
Kafade
min
munyi
awre,
ba
awre
dole
Wie
ni
da
ka
munyi
yaye,
yaye
gele
Ahye
kayimin
zangazanga
Kasameni
dakagudu
Awre
bahye
zangazanga
Kafita
min
chiki,
Ina
zaka
Yenzu
kafita
min
chiki,
ina
zaka
Alkawale
baka
guduwa,
Ina
zaka
Mey
yasa
kanaguduwa,
Ina
zaka
Ino
be
u
say
u
dey
luv
am
wey
he
dey
Follow
u
way
u
dey
run
o
(Yaka
chana)2*
Zulu
Yaka
chana
aa
Yaka
chana
Kayinda
yellma
bruma
(Yaka
chana)2*
Zulu
Yaka
chana
aa,
Yaka
chana
Attention! Feel free to leave feedback.