Lyrics '97 - Femi Kuti
The
time
don
come
for
me
to
talk
Before
I
talk
make
I
thank
everyone
For
the
support
you
na
give
my
family
During
our
troubles
you
my
friends
Una
dey
with
me
Ninety-seven
I
shall
never
forget
Ninety-seven
The
pain,
the
sorrow,
the
stress
I
want
to
thank
you
my
friends
I
want
to
thank
you
my
friends
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Oh
yes
I
remember
The
day
all
of
us
we
gathered
To
pay
our
respect
to
the
one
and
only
Fela
We
carry
am
go
him
house
Before
him
spirit
go
for
Eledumare
Palace
I
say
Together
we
waka
To
carry
Fela
oh
For
those
wey
no
know
Na
that
day
them
know
Say
the
people
them
love
Fela
oh
Together
we
waka
To
carry
Fela
oh
From
TBS
we
waka
Reach
Ikeja
waka
Seven
hours
waka
Just
to
carry
Fela
Together
we
waka
To
carry
Fela
oh
The
young
and
the
old
The
strong
and
the
weak
The
rich
and
the
poor
Them
gather
to
carry
Fela
Together
we
waka
To
carry
Fela
oh
And
then
we
want
start
to
relax
We
no
know
our
problems
just
start
From
no
where
we
hear
Cousin
Fran
just
pas
Just
like
that
she
die
We
start
to
wonder
why
Enough
is
enough
The
people
start
to
talk
The
problems
don
too
much
As
we
start
to
relax
Again
and
then
suddenly
we
hear
Na
the
matter
of
my
sister
Sola
Come
make
all
of
us
weak
for
body
Again
we
asked
ourselves
why
For
she
was
too
young
to
die
As
we
dey
cry
na
so
we
dey
try
We
dey
struggle
to
save
our
life
The
doctors
themselves
them
dey
lie
Them
want
to
get
money
to
survive
The
thing
wey
dey
pain
me
pass
Na
the
way
she
suffer
before
she
died
Na
so
them
dey
cut,
cut
Dey
ccMaking
experiment
with
human
life
Ninety-seven,
ninety-seven,
ninety-seven
Oh!
My
sister
Sola
oh!
Oh!
Oh!
Ninety-seven,
ninety-seven,
ninety-seven
I
shall
never
forget
Ninety-seven
My
sister
Sola
Ninety-seven
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Jigbolo!
Oh
yes
I
remember
Attention! Feel free to leave feedback.