Lyrics OZEBA - Rema
London
(London)
Another
banger
(banger)
All
of
my
guys
them
dey
tell
me
say
me
I
be
party
animal
Who
be
that
girl
wey
dey
shake
her
ikebe
for
back?
Me
I
want
her,
I
like
her
(arrg-arrg)
Whether
the
ikebe
na
real
or
fake,
abeg,
just
dey
back
am
(come,
come)
How
you
go
sell
me
money,
then
I
spray
the
money,
then
you
come
dey
pack
am?
You
no
see
say
na
Balenciaga
I
dey
rock,
abeg,
no
dеy
march
am
Me
wey
be
arеa-boy,
I
dey
do
my
things,
zaga-zigi,
zigi-zaga
(grr)
"Rema,
what
is
the
matter?"
I
go
prove
to
them
say
somebody
badder,
eh
Somebody
wicked,
eh
I
go
do
my
best
to
make
all
of
una
vex
I
don
comoti
for
my
set,
I
don
intercept
I
dey
put
the
game
for
reset
Shey
you
wan
gatekeep
who
sabi
jump
fence,
ehn?
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba
(hm,
hm,
hm),
ozeba,
ozeba,
ozeba
(arrg-ra-ra)
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Emi
ati
àwọn
guys
mi,
ita
lawa,
emi
itolowo
Italawa,
itolowo,
ita,
itolowo,
eh-eh
They
want
a
banger?
Ehn-ehn?
Give
them
back
to
back,
ehn-ehn?
Buss
up
their
medulla,
arrg-arrg
Tell
all
your
faves
that
I
ask
you
to
ask
them,
"Who's
their
daddy?"
(Huh)
H-I-M,
huh,
I'm
that
nigga
(uh-huh)
I'm
that,
huh,
I'm
that
nigga,
huh
(uh-huh)
Father
figure
(uh-huh)
huh,
huh,
huh
I
dey
vex
every
day,
only
thing
wey
fit
make
me
dey
happy
na
ikebe
Internet
gangster,
that
thing
wey
you
talk,
make
you
come
my
front,
make
you
for
répété
"Rema,
what
is
the
matter?"
I
go
prove
to
them
say
somebody
badder,
ehn?
Somebody
wicked,
ehn?
I
go
do
my
best
to
make
all
of
una
vex
I
don
comoti
for
my
set,
I
don
intercept
I
dey
put
the
game
for
reset
Shey
you
wan
gatekeep
who
sabi
jump
fence,
ehn?
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba
(ayy,
ayy,
ayy,
ayy),
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
(ahh)
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
(arrg-ra-ra)
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba,
ozeba
Attention! Feel free to leave feedback.