Rema - MARCH AM Lyrics

Lyrics MARCH AM - Rema



P! (P)
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
Ọmọ ologo, Baba Remy, no bobo
Normally, I dey kolo
Money full for my bank o
No go hustle, dey for Twitter dey zozo
Try me, make I sample, I'm in battle
Animal, o ṣe Nat Geo
17, I dey dagbo, I dey crack code
Now the Prince of Afro
Every day, this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the Zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am
Success no fit make me lose my hunger
PSG gang, exhaust dey burn out
(Raise am! Raise am! Raise am!)
Lamborghini Urus, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huh
Remy, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
Every day I dey raise una BP, raise am to the ceiling
Talking my shit and I don't keep it PG
No dey hold me na, make una leave me, leave
Oya, make una leave me
I no go let anybody breathe
Dem be novice, H-I-M no shaking
Ehn-ehn, Oppenheimer, always dropping another banger
Only one Remy dey make girls dance am
Remy too dey para
For performance, collect ẹgbọn rabba
One million dollar (ay, yeba)
Anybody test my temper, make e prepare for the karma
Every day, this my mouth, I dey sharp am
Knew I was H-I-M from the Zanga
Step on the stage and the girls dem pass out
Opposite gender, na me dey pack am (ha, ha)
Success no fit make me lose my hunger (ah)
PSG gang, exhaust dey burn out (yeba)
(Raise am! Raise am! Raise am!)
Lamborghini Urus, I dey march am (yeba, yeba)
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am
I dey march am, I dey march am



Writer(s): Divine Ikubor, Oredope Peace


Rema - HEIS
Album HEIS
date of release
10-07-2024




Attention! Feel free to leave feedback.