Lyrics Mosquito Song - Seun Kuti
E
get
one
think
wey
we
don
dey
live
with
(We
Africans)
E
get
one
think
wey
we
don
dey
live
with
(We
Africans)
Na
small
matter
but
na
big
matter
too
(We
Africans)
This
matter
don
happen
to
you
and
me
(We
Africans)
This
matter
don
happen
to
you
and
me
(We
Africans)
Na
wetin
be
this
matter
sef
Na
wetin
be
this
matter
sef
Mosquito
dey
bitin
me
E
bite
me
I
sick
for
body
E
bite
me
for
hand
(Mosquitto
dey)
E
bite
me
for
leg
(Mosquitto
dey)
E
bite
me
for
ear
(Mosquitto
dey)
Even
bite
me
for
mouth
(Mosquito
dey)
E
bite
me
for
nose
(Mosquito
dey)
E
bite
me
for
yansh
(Mosquito
dey)
Event
bit
me
blo
cos
(Mosquito
dey)
Ha
ra
ra
ra
Tell
me
now
now
now
now
Tell
me
now
now
now
now
now
now
We
don
tire
to
dey
sick
We
don
tire
to
dey
die
Every
day
of
every
weel
E
dey
happen
for
your
eye
Na
the
government
of
the
people
No
put
clean
water
for
the
people
Na
the
government
of
the
people
No
take
good
care
of
the
people
So
I
say
make
una
hear
Shey
na
till
we
die
finish
una
go
(Stop
the
malaria)
Till
we
die
finish
una
go
(Stop
the
corruption)
Shey
na
till
we
die
finish
una
go
(Stop
the
malaria)
Till
we
die
finish
una
go
(Stop
the
corruption)
Attention! Feel free to leave feedback.