Lyrics Appreciation - 2Baba , Timaya
From
Nigeria
to
Dakar
Girl
demma
shaking
their
backa
Trinidad
to
Jamaica
Girls
demma
dancing
labamba
All
the
way
from
Bayelsa
to
Australia
My
music
e
dey
boss
up
for
panya
See
the
ay
demma
jamming
nonstop
Shout
out
to
my
fans
all
over
the
world
oh
Anywhere
that
we
go
Nigeria
to
Soweto
Ghana
to
Morocco
See
the
people
demma
want
oh
Eh
oya
aunty
Shake
body
with
our
mummy
eh
Daddy
jump
around
with
our
uncle
eh
See
as
you
dey
jolly
No
forget
to
make
money
eh
So
you
go
spray
our
mummy
And
our
aunty
for
the
party
eh
Say
we
no
dey
play
basketball
But
our
music
my
guy
na
E
no
get
anywhere
where
we
go
Where
dem
go
say
dem
no
dey
feel
am
nonstopper
Eh
heh
When
we
enter
the
place
Everybody
dem
dey
scatter
I
no
use
am
to
quench
the
daily
So
thirstiness
like
say
na
pure
water
From
odubo
the
music
go
rush
here
Enter
bus
from
mali
to
Dem
dey
hunger
for
the
thing
for
Hungary
Dem
dey
chop
am
The
way
dem
chop
garri
No
be
small
thing
oh
Fine
fine
girl
up
on
the
burning
dance
floor
Eh
eh,
I
say
thank
you
for
the
Love
What
else
can
a
brother
ask
you
for
Music
in
my
thinking
From
Benin
to
Burlington
Music
in
my
thinking
From
Naija
to
Washington
Dem
dey
hear
me
for
their
TV
and
their
stereo
Shout
out
to
my
guys
and
my
girlie
oh
Thanks
for
the
people
who
support
me
oh
I
promise
to
never
never
let
you
go
See
this
sing
e
no
get
chorus
E
don
dey
we
don
dey
do
am
See
the
people
feel
us
No
be
say
na
by
our
power
Na
the
blood
of
Jesus
Well
I
thank
God
for
all
the
blessings
given
to
us
Eh
eh
Baby
girl
Music
in
my
thinking
From
Benin
to
Burlington
eh
Music
in
my
thinking
From
Naija
ah
ah
ah
1 Bow Down
2 Sanko
3 Lai Lai
4 Love (My Baby)
5 Gbagam
6 Bad Man Tin
7 It's Allowed
8 Girls Dem
9 Happy
10 Dance Hall King
11 Bother Me
12 Pain
13 Overflow
14 Behind Me
15 Eshe
16 Appreciation
17 Hold Me Now (Bonus)
18 Ukwu (Bonus)
19 Ekoloma Demba (Bonus)
20 Bom Bom (Bonus) - Remix
Attention! Feel free to leave feedback.