Lyrics My Life - Zlatan
E
get
many
many
things
wey
don
Sup
for
my
life
oo,
for
my
life
oo
I
no
get
shi
shi
dey
say
price
dey
To
pay
for
my
life
oo
Dem
dey
snow
I
dey
burn
candle
every
night
And
day
for
my
life
oo
Na
lie
if
dey
call
you
my
blood
All
man
for
himself
for
this
life
oo
Ayele
ayele
ayele
for
my
life
oo
I
see
shege
I
see
shege
I
see
shege
For
my
life
oo
I
no
see
anybody
but
mama
dey
pay
Wahala
dey
wahala
dey
wahala
dey
For
this
life
oo
Ah
see
face
me
I
face
you
is
where
I'm
from
Six
different
families
under
one
roof
For
the
twelve
rooms
we
get
two
bedrooms
One
for
the
landlord
na
the
second
one
tenant
dey
use
For
school
shame
no
dey
catch
me
again
If
dey
pursue
me
from
school
E
no,
e
new
thing
again
If
to
say
my
mama
get
she
go
be
the
first
to
pay
But
money
no
dey
no
motivation
And
things
wey
I
see
fit
make
me
relent
If
I
go
back
mumy
eye
go
red
Na
studio
I
go
why
you
come
dey
vex
The
para
dem
dey
give
me
for
church
Fapana
pastor
why
you
dey
sing
all
this
song
Oya
cast
the
first
stone
if
you
never
sin
before
You
no
go
law
school
oga
why
you
dey
judge?
Yeah
say
I
hustle,
hustle
hustle
for
a
very
long
time
Dem
tell
me
say
make
I
wait
for
my
time
Even
devil
gon
no
fit
stop
my
shine
Oya
see
my
life
today
person
wey
dem
Downgrade
before
dey
don
dey
give
accolade
N
me
know
wetin
my
umbrella
see
for
rainy
days
Oya
welcome
to
my
sunny
day
Problem
bad
girl
wey
dey
hustle
all
day
Under
my
dictionary
nothing
like
holiday
Ah
but
right
now
we
dey
bless
God
We
dey
bless
God
hustle
don
dey
pay
My
mama
born
better
pikin
All
the
girls
dey
won
chop
a
large
chicken
They
cannot
stop
this
energy
Zlatan
and
success
boxing
again
E
get
many
many
things
wey
don
Sup
for
my
life
oo,
for
my
life
oo
I
no
get
shi
shi
dey
say
price
dey
To
pay
for
my
life
oo
Dem
dey
snow
I
dey
burn
candle
every
night
And
day
for
my
life
oo
Na
lie
if
dey
call
you
my
blood
All
man
for
himself
for
this
life
oo
Ayele
ayele
ayele
for
my
life
oo
I
see
shege
I
see
shege
I
see
shege
For
my
life
oo
I
no
see
anybody
but
mama
dey
pay
Wahala
dey
wahala
dey
wahala
dey
For
this
life
oo
![Zlatan - Life](https://pic.Lyrhub.com/img/k/m/0/v/nk2w-2v0mk.jpg)
Attention! Feel free to leave feedback.