CKay feat. Olamide - VANITY (Feat. Olamide) paroles de chanson

paroles de chanson VANITY (Feat. Olamide) - Ckay , Olamide



How many real ones?
Very few
Do you love me?
Is it true?
Do you envy?
When you see me shining
Tell me, walahi talahi
But do you know me?
Do you know my story?
You know wetin I do to make this money?
I fit fight my enemies
Fight my friends, I fight my family
But it's all love
I do it for y'all
I'm a warrior
They can try but dem no fit ever ever hold me down
'cause awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy
But this life fifty out of fifty
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife
Oboy, I just want be billionaire
Pack money full everywhere
Make it even full for my jalabia
Piggy bank make it fat like polar bear
And all the family problem make dem disappear
I de beg the suffering we dey bare
All my polo been dey tear
I couldn't afford a beer
Kind of owu wey dey blow me then, I fear
Then I realize say, my brother, sapa dey beh
But the dreams got bigger
Making more figures
Even the cheques got fat and thicker
I de knack face like a picker
Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica
O critical
The boy is so lyrical
Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical
Ọmọ to nautical
From Naija d'America
Busting speakers
In every home, every car
Yebo
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife
No one can stop me
In a million years
They'll keep on trying
But I'll be here
'cause awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy
But this life fifty out of fifty
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife
Owu sa gị oh
ga-ama ife
ga-ama ife
ga-ama ife



Writer(s): Chimaobi Chrismathner Owoh, Chukwuka Ekweani, Isioma Wiz Ofuasia, Olamide Adedeji, Olawale Isaac, Segun Adenola


CKay feat. Olamide - EMOTIONS
Album EMOTIONS
date de sortie
18-10-2024



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.